If e pass to do video the rest thing way dem de do for there no just concern me 😭😂😂😂
2026-06-21 08:40:23
727
mu_sarh1 :
The worst place to text me is on snap
2026-06-21 20:53:25
5
Ada nne☺️💜 :
I think say nh only me no sabi😂😂
2026-06-21 06:03:38
156
BÎG ÈLLÃ 💕🥰 :
I prefer to chat on snap than WhatsApp
2026-06-21 10:09:36
144
Toriakings 🧿🌹 :
Omo 😭😭 I don’t even know how to delete story way I post😂😭😭
2026-06-21 22:00:28
12
desire💕😩 :
I never understand wetin dem Dey do there 😂
2026-06-21 16:10:05
19
plutobaby ❤️ :
no be meme oo
finally person don talk my mind
2026-06-21 08:41:09
30
Tee vibez :
Dem dey chat for there?
2026-06-21 17:43:42
12
Itoro 🍀 :
I prefer snap to WhatsApp
2026-06-21 18:24:46
13
slim bless :
I no even Dey reply Tex from that app 😂
2026-06-21 07:42:40
21
𝒱𝒾𝒸𝓀𝓎™️ :
It’s actually easy tho!!😂😭
2026-06-21 23:47:12
0
Angela❤️ :
My friend actually taught me how to use Snapchat so I could send her streaks. Omo, I don’t understand that app jor. 😂 Imagine someone sending me pictures of ice cream 🍦 and chicken .🍗Me wey dey soak garri, should I send you a picture of garri too? 😂😂 I ran away from that app once. Someone sent me videos saying We’re outside.Me wey dey inside, dey press phone. 😂😂😂
2026-06-21 15:35:24
8
Favorite :
I think say na only me😂
2026-06-21 10:33:12
1
Ada Na Eri Ukwu Anu 🌸 :
I think say na only me wey no understand that app
2026-06-21 19:13:00
3
HAIRSTYLIST IN OBAILE :
So them Dey message for Snapchat?
2026-06-21 21:15:49
6
Victorious :
I wonder o 😂
2026-06-20 21:14:13
6
Lady_b❤️🩹 :
I go just dey screenshot everything 😭
2026-06-21 08:00:33
67
dfw_ammie🧃🌸 :
Nah only my babe I Dey text there o😂
2026-06-21 11:19:03
5
ugomma :
joke aside, how does it work?, someone should explain to me biko 😂😂😂😂
2026-06-22 00:06:26
1
To see more videos from user @.iamhenry3234, please go to the Tikwm
homepage.