I Dey comment and my shadow banned is getting worst TikTok wetin I do Una????
2026-08-17 18:28:43
0
_Deb.bie🌹 :
TikTok I don comment ooo before u say I be robot
2026-08-14 16:31:57
588
🄷𝕖𝕚𝕤🄷𝕀𝕞 :
Very funny 😄 😂😂😂😂😂😂😂😂
2026-08-16 15:02:20
1
inkit_by_g.f.m.w :
😂😂Them no de advise breadwinner oh😂😂😂😂
2026-08-16 14:40:16
4
Oriode🥀 :
Abeg the last one is too real
Don't waste my time😭😂
2026-08-16 16:57:01
2
Ur fav Deltan😌❤️ :
Na why I Dey fess wait before I do tattoo😂
2026-08-14 17:17:12
68
Joyce ken :
Omo that first slide off me😂
2026-08-14 21:14:54
304
xoxo_Genny♡ :
I don laugh tire, my papa don dey look me with one eye 😂😂😭
2026-08-17 07:28:08
2
𝓣𝓜𝓖 𝓝𝓑𝓐 💳 :
the first meme no be meme ohh
2026-07-31 21:12:33
308
Fat to Fit :
Lets do well for ourselves , So when will become parents, we will not lose our authority over our kids because we can’t afford to fend for ourselves.
2026-08-14 16:46:59
23
preshy💕🧁🛍 :
I'm not a robot ooo
2026-08-15 09:07:09
60
TML 👾 :
My mama see my dreads she just waka pass…. Dem no dey advise who dey feed himself 😏😂
2026-08-15 11:53:19
12
MILLASZN :
The first meme got me bro😂
2026-08-07 07:22:32
47
slymamber0 :
lol na when I don draw reach my eighth tattoo my mom call me say whether I don reach there😂😭the woman know say I b the black sheep for the fam already😭😭
2026-08-15 07:09:11
9
DT FUNDZ :
omo first one no be meme oo
2026-08-14 17:29:50
8
ANONYMOUS☠️💡 :
The first nah me gon gon 😂
2026-08-03 12:17:43
12
jj wrld💐🥰🥀❤️ :
The first one sweet me ehn 😂
2026-08-16 10:21:14
1
__Ř Â M Ş Ē Ÿ 🥤 :
Hi
2026-08-15 06:19:23
1
Ms_Gloria :
My fellow memer😍
2026-08-15 19:41:55
0
VEEKEE :
First slide 😂
2026-08-15 05:49:22
3
To see more videos from user @ghostdami3, please go to the Tikwm
homepage.