@just_dultimate: Wahala no dey finish for party😂😂..#alexofhangover #dultimate #mouautiktokers #fypシ゚viral #fyp

Alexofhangover
Alexofhangover
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 20 June 2026 23:49:17 GMT
330530
28625
360
1185

Music

Download

Comments

denstar47
OBINNA😌❤ :
wetin una dey even rock 😂💔?
2026-06-21 04:06:03
1714
celeb_boy_01
RICHIE MUSKY🛍️❤️🦅 :
Omoh me I like rocking ooo
2026-06-22 14:12:51
4
kingdavy507
Chika❤️ :
I no fit Dey this kind settings
2026-06-21 07:22:42
689
munasbakerite
Muna's Bakerite :
I thought am the only one dat hates it 😞
2026-06-21 13:02:05
159
officialskindollars
Princess🦋🥺💋💙 :
I like as the guy on red take mind his business 😊👌
2026-06-21 11:18:23
75
meetkelvin987
🧃 :
see wetin lack of funds de cause
2026-06-22 13:52:41
15
only1ballex
Bãllëx🖤👿 :
imagine as she turn back and front the phone lost 😂😂😂
2026-06-22 18:33:05
7
lalaland_gatekeeper
frances❤️ :
I’m annoyed for you guy
2026-06-21 10:09:47
116
lovexoxo.2
lovexoxo.2🪭 :
Omo your dancing steps sef Dey funny me pass😂😂
2026-06-21 19:11:35
34
harryflames__
harry flames :
why U come party
2026-06-22 18:48:58
1
wise_hairworld
Wise :
Go and work bro
2026-06-21 21:06:27
15
ecochris_
Eco 🇳🇬 :
for 2026
2026-06-22 15:15:41
2
bostond121
Boston_D :
Why una day rock rock ? 😂
2026-06-22 15:42:14
4
tgluxuryapartment
TG lux apartment :
Unto the next 😂😂😂
2026-06-22 03:38:27
1
light_mena
light bby💕 :
Very silly boy
2026-06-21 12:04:40
7
mali_richie25
Anonymous 👻 :
I no fit dry this kind settings I keep my steeze 😳
2026-06-21 21:20:55
7
oluwaseundml
Oluwa Seun :
You no fit ever see me that kind settings 😹
2026-06-21 12:53:44
11
viktoh258
VikToh😎 :
lol... if seat don finish I go go stand one place, I no fit do this shii😂
2026-06-21 14:42:07
8
To see more videos from user @just_dultimate, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About