I don promise person money by Monday and I never see wetin I go eat since morning 😹🥹
2026-06-21 13:27:18
426
salimot makanjuola :
To every man wey dey fight silent battles and still dey show love ❤️may joy success and favor locate y’all🥰 🙏
2026-06-23 09:57:07
65
21£🛜 :
Billing full my dm but nothing concerned me💯
2026-06-21 21:44:23
62
DozenBlessed :
God bless Damo k💯❤️
2026-06-21 17:20:57
16
Sir Kudos :
I don promise my mum to pay my sister school today.. since last week.. and trust me I still haven’t get money till now.. but I still get hope say I go pay the school fees today
2026-06-22 08:01:56
31
RODDY RICHIE 🇺🇸 :
But people are trying to change me now
2026-06-22 10:32:00
17
WΣSƬ🦅🏌️♂️ :
I don promise. My guy 10k. But I no get 1k now 🤷♀️🥹😪
2026-06-21 14:53:09
28
Ty $ 💰 :
nah only omor I fit just talk 😒
2026-06-23 08:07:05
12
PARA🩸💕😌 :
God bless all the hustler man 🙏🙏
2026-06-22 06:32:59
17
:
Na me be that ❤️🩹🚶
2026-06-22 20:39:02
5
EAZI FUNDZ💸💴🙌💰♀️ :
OmO 💔 Na the stage I dey now 😳😔
2026-06-22 01:59:59
5
Holamilekan Haywhy FURNITURE💪 :
I swear same as me but money don finished now 🤔
2026-06-22 21:10:24
7
AKUATUEGWU 🦂🚀 :
Real 🥺🤦
2026-06-22 22:40:03
5
✨🦋 :
He reposted……….😊
2026-06-22 21:44:17
5
Vipper👅🥰🥰🥰 :
Ajeh
2026-06-21 19:31:52
5
Believe Money :
Bill everyday
2026-06-22 22:57:38
4
Khalid Mohd :
Good
2026-06-22 20:57:36
5
Terry001🪖🕊 :
Ajeh 😓
2026-06-22 09:14:57
5
16 :
Am most times still not appreciated 💔😔
2026-06-22 13:11:44
17
Miracle fx📈 :
No be me again oo😂❤️
2026-06-22 12:49:29
10
99 Wacko🤡☠️ :
Make our pocket never run dry 🤲🤍🥺
2026-06-22 19:55:35
24
💀blac loner🔝☠️ :
Na this setting i Dey right now I still Dey show my babe love trying my best but I don’t pass my limit 😔😔😔
2026-06-22 11:25:43
15
Big Daniel 🛍️ :
I don promise my mother money tomorrow and I never even chop today ooo
2026-06-22 19:47:02
12
To see more videos from user @skepta224, please go to the Tikwm
homepage.