@jcblaq: Singing in urboho #funyy_videos #funnydog #gehgeh #fypage #petvideos

jcblaq
jcblaq
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 21 June 2026 06:52:29 GMT
213865
26997
615
4518

Music

Download

Comments

sunnybrightelectrician
sunny bright :
ometero obio merotoro awogaga kill mosisi 😂😂
2026-08-15 05:24:22
902
terrisoft46
TERRI :
Wetin GehGeh never talk😂
2026-08-15 12:38:40
417
uchelord336
kA$H :
which kind music be this
2026-08-15 08:49:34
584
peaceful.soul99
PeacefulSoula🍁 :
Shadow banned abi
2026-08-16 07:00:26
7
abieuwa8
ukdiarieswithfaith :
Why they no involve the second dog 😭🤣🤣🤣
2026-08-15 14:22:16
114
spi.lisa1
🎀lisa💕🌺 :
I’m not a robot oo
2026-08-15 16:00:28
26
natasha.kira8
🎀SHE'S AMANDA 🎀❤️‍🩹 :
Them carry Moses for water 😂 king pikin come see am pick 😂
2026-08-18 20:20:49
31
chibuezemartin1132
DON MARTIN ❤️ :
omo dog dey clean house 🤣
2026-08-14 23:21:55
75
mcdelvins
mcdelvins :
Cleanliness is next to Godliness na wetin dem use Dey deceive person make e go Dey sweep church every morning
2026-08-15 10:44:22
52
musamariam40
Mariam baby :
ghe ghe no fit fade for this life oooo 🤣😂🤣
2026-08-18 23:45:31
12
diamond_shine_0g
Diamond Shine :
How can I train my dog to clean like this ??
2026-08-16 10:10:02
9
giftbillions16
Smart girl 🥰💥🫶🥹🎀 :
What a hard working dog😭😂😂
2026-08-15 12:28:58
31
kidboy217
Kidboy :
Father lord I want to thank you today for keeping us alive because, So many people that's alive cannot drink 5alive thank God for life 🙏 💔😂
2026-08-15 04:55:05
23
xoxo.peace01
!ꨄ..PEACE..ꨄ!🥹💕 :
When he reach time for better thing dem no Dey Involve me ,na Wetin go spoil my life ,na dat time dem Dey involve me
2026-08-15 12:39:27
9
maxxyv4
Max :
When e reach time for better thing them no go involve me
2026-08-19 06:43:51
8
mykmiki
Myk Miki 🌹 :
See how I love cleaning
2026-08-15 12:42:21
9
pretty.mandela0
the wicked Ex💞❤️ :
wetin geh geh never really talk
2026-08-18 10:56:42
13
tradevikgadget
Tradevikgadget Official :
Awogaga kimo sisi
2026-08-15 13:32:27
7
useradelekeabiola.1
useradelekeabiola.1 :
Omo nothing gheghe never talk for this life oo
2026-08-15 00:11:33
49
justusemmanuel13
Justus Emmanuel Chisom :
ometero obio meretoro ewogaga killmoses 😂😂😂 I love this lines die
2026-08-15 23:01:28
12
uramaonyinkachi
LORD JUNIOR 🔒🔓 :
is that the meaning of the song 😁😂
2026-08-15 14:56:33
14
tim.e10
TIME :
na today I understand say e dey translate the song oh😂😂😂
2026-08-15 10:15:30
6
m.derek2
𝕄𝕣 𝔻𝕖𝕣𝕖𝕜 :
omor the last one weak me 😂
2026-08-14 22:14:13
16
bukatee71
BUKATEE :
Wetin moses do una,wey make una wan kill am😅😂🤣
2026-08-15 21:29:00
6
To see more videos from user @jcblaq, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About