Thank God say I be Cele, which clothes I wan Dey wear go church😂😂😂😭
2026-06-21 17:31:03
16
Your Cute guy🤤😉 :
Aje seh. I don’t even know what they are doing there anymore. I’ve never been to church this year. Even last year ganself nah only 3 times I go😂
2026-06-21 15:01:55
10
ADEFOLARIN 💫🚀🥶 :
Classism for church too much 😂😂😂
2026-06-21 17:52:33
2
SAMMY :
I swear that is the reason I don’t go church again because of clothes
2026-06-21 21:57:58
1
𝘼𝙉𝙊𝙉𝙔𝙈𝙊𝙐𝙎💀 :
That one still different from church wey go Dey do eye services or criticize your dressings say you dress like yahoo boys 😹😂 dem no go even pass you holy communion like say dem sabi your heart maybe he pure or no
2026-06-21 15:36:02
6
O R E_ OFE🫶🏾🩴🩳👕👖🧢👟🎒 :
20k
2026-06-21 18:30:41
1
IM LEARNING LIFE🔞🅿️ :
Una one pack motor for where them pack cars 😂
2026-06-21 11:56:51
10
StanleyFX :
yeee
2026-06-21 17:50:06
4
Folahanmi boy 22 :
ejeeeee jeee suuu 😂😂
2026-06-21 12:25:49
3
tizzy_378 :
Settings 😂😂
2026-06-21 10:52:57
3
sanni show🌍🌟 :
l know dey church again and l be worker
2026-06-21 20:56:52
0
larimorgan01 :
My house na business house
2026-06-21 20:41:08
0
Dark🖤Skin🐍Guy 🔫 :
Life go far my big bro 😂😂
2026-06-21 12:56:44
0
iyanda joshua :
Siroky 😂
2026-06-21 17:08:14
0
Ö Bï Ññä ìBílè 😎 :
Aswear😹.. church keh
2026-06-21 15:37:27
0
Limelight 🌟 🌟 :
Eje Jesuuu
2026-06-21 15:36:00
0
💡 :
Tight setting 😂
2026-06-21 18:55:33
0
wealth.com :
jesu
2026-06-21 15:59:20
0
Dc Olaoluwa :
Church 😂😂😂😂😂
2026-06-21 16:38:18
0
To see more videos from user @_heistimi_, please go to the Tikwm
homepage.