he's been doing it for years
he scammed adika sef that year
2026-06-21 16:57:06
3643
jb_md :
He always uses Nigeria insecurities to scam people 😭
2026-06-21 16:21:02
2863
bengee_24 :
Na so Ronaldo fans de. Do
2026-06-21 21:05:27
1871
🫀 :
So those people no get phone vendors for their town.
2026-06-22 01:05:19
1109
IFEANYI 😎 :
I can never buy a phone without me being present
2026-06-22 23:35:14
226
WILLY_LEXUS😈😈 :
Na me oo oh chim😂
2026-06-21 23:11:03
1061
Manny slide hub :
The guy is manipulative he’s hard to be caught
2026-06-21 16:05:38
234
Amicable :
My 400k since 2024
2026-06-21 23:24:35
683
Phemmymiles :
If no be waiting happen , who are to be dragging Ajibola
2026-06-22 01:51:28
23
Benitoner :
my 565k since last year omo ehn
2026-06-22 05:02:09
42
Football Journal ⚽⚽ :
people wey dey concur with everything wey this guy dey talk, una don hear Ajibola side of the story.
Aside trying to say or expose what ajibola did, I no see anyway wey this guy wey dey do this video go take give una money back. na so so att@ck e dey do on Ajibola (even though he is guilty).
only Ajibola fit find way give the people their money back. calling efcc or police or even dragging him on social media won't give the people back their money
2026-06-21 20:00:59
15
Sparkwell_001 :
12 pro wey I buy 530 😂
2026-06-22 08:10:25
54
Urban_fisherman prime :
Very shameful to scam your fellow Nigerian
2026-06-21 22:57:31
44
Manchi🇰🇷 :
Omo at this point he is a scammer 😂💔
2026-06-22 00:33:40
31
RichForever3738 :
Na Ronaldo fan
2026-06-23 16:16:12
13
King George :
Just file a petition to EFCC and stop milking this content guy.
2026-06-22 01:48:17
10
og_king64 :
Why u go buy phone online before
2026-06-22 06:48:36
75
WORK.OF.GOD🤽♂️🖤 :
Una go leave physical store de buy for person weh no even de your state.
2026-06-21 18:53:51
62
$OLLAR :
The guy dey delete comments
2026-06-21 19:53:00
148
To see more videos from user @immunizer_, please go to the Tikwm
homepage.