@darlingtee_phones: Replying to @Ebube⚡️ abeg make una help me find that boy weh dey do DarlingTee edits videos #darlingteephones #Sweetsweetdeals #iphonepluginijegun
Darlingtee I dey run repair deals oo. If you give your customer demonic deals I get angel wey go cast ham out. I be professional engineer. You can check my page for more details 🙌🙏🙏
2026-06-21 17:42:24
85
🤍Bobo Abia🤍 :
How I wan take buy that 40k iPhone 11
2026-06-21 16:09:37
127
B BEST LEVY💯 :
boss I need judgement day deals
2026-06-21 23:18:44
73
Darby’s Mind :
Nah every morning I dey post the video for my WhatsApp 😂
2026-06-22 08:49:34
22
RÓYÁLTŸ👑🥷🏼 :
I want deal wey go Dey pursue me for dream 😭
2026-06-22 08:06:57
15
D.I.V.I.N.E 😎🩸 :
Bro give me village people deal abeg na 😂
2026-06-21 21:54:39
16
-C.E.O-D.M.O.N.I.€-🐐💳 :
Na me tag you to most of the video 😂
2026-06-21 18:19:04
20
FinestAdura :
Make him self confirm am abi 😂😂😂
2026-06-21 16:32:40
14
亚历山大很富有 :
Abeg I fit see 16 plus wey dey work only during festival season ?
2026-06-21 20:02:19
11
Bobby🇬🇾🍄 :
I want deal wey go make me deal with you 😂😂
2026-06-21 23:39:52
6
Young pablo 🇹🇩 ⭐️ :
gideon_300
2026-06-30 15:50:39
5
unranked.11 :
Omo I too like mrvictor ajeh he dey gimme joy 😭😭😂😂😂😂😂
2026-06-21 21:21:55
88
scentmaniac__ :
Finally 🤣 i tell the boy say u suppose employ am
2026-06-21 16:37:25
7
Hifeh🧃 :
Omoh bro I need amonisheni deal
2026-06-21 21:27:12
6
✲✭𝓐𝓫𝓲𝓵𝓲𝓽𝔂 ❣☙ :
@gideon_300
2026-07-03 05:38:27
0
𝕏 :
Ogunley deals😹😜🤣
2026-06-21 16:13:41
8
🧃khalifa2707🌴 :
Wicked deals 😹egbon
2026-06-30 04:54:47
1
kiddo.mane :
I need abatenije deal
2026-06-21 22:00:25
1
To see more videos from user @darlingtee_phones, please go to the Tikwm
homepage.