See person uncle na.
My own just the use juju chase me up and down because I build house
2026-08-15 08:21:25
1738
meenal❤️ :
Make this man become president of Nigeria 😁😁😁
2026-08-13 22:19:21
3451
Abirah Bint Saliu :
this man dey give me joy
2026-08-16 07:30:45
1
Porch varieties :
This man don use step win Una heart 😂😂😂
2026-08-16 18:49:45
12
Adez money 💰💰 :
if you know say you want Adeleke Ademola become our new president please gather here
2026-08-16 21:35:27
9
Rayo🥀 :
Governor wey tear step na wetin ??
2026-08-14 23:57:44
1165
🐐 :
Lowkey na this man born davido 😂
2026-08-15 09:04:55
602
Jewel⭐💫🥀 :
The most happiest governor ever 🥰
2026-08-15 20:14:11
396
Perryy :
The bodyguards go don tire for this man 😂
2026-08-16 09:19:25
388
Frado🤍🕊️ :
Nah this man born Davido seh😂😂😂 same dancing style
2026-08-15 09:30:02
14
Nairalee💡 :
Happiness na water 💦
2026-08-15 05:23:57
37
—ROFIAT❤️🩹💐🫠 :
Omoh me I go vote for this man oo walai 😂😭😂
2026-08-14 22:19:55
188
O_L_I_V_E✨🌼 🇳🇬 :
This man always give me joy
2026-08-09 22:03:06
77
Kelly Smith John :
na the dance way dey pain D7 governor of Edo state be 🤣🤣but we can't stop making ourselves happy just to pleased our enemies 🤣🤣🤣 enjoy yourself best governor 🙏
2026-08-16 09:19:10
45
lollygold :
This what am going to post if we win 😂
2026-08-15 11:51:36
79
To see more videos from user @youngdavid027, please go to the Tikwm
homepage.