@ddcomedynaija: There no Dey sign out for ND #govira #trendingvideo #student #fypシ

DDComedyNaija
DDComedyNaija
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 22 June 2026 07:57:14 GMT
103495
11237
463
2447

Music

Download

Comments

kerim_umar3
K E R I M 💫 :
Go print the ND result nah 😁
2026-06-22 17:38:49
181
vuesabinasophia
Loner 🤦💔👨‍🦯‍➡️ :
Una day talk o😂 me I go sign out for ND still sign out for 400lvl
2026-06-22 19:52:18
121
don4locom
ᗪ卂ᐯ工ᗪ 😈👺⚡️🌴 :
Awww I didn’t see this by mistake am signing out tomorrow guys 🥳 HND class of 2026 🥰
2026-06-24 20:28:20
1
cur_rency3
بس أحاول أحقق نجاح كبير📿🙏 :
Both una ND/HND no still reach my uni200L 😂
2026-06-23 09:57:37
39
abdulbala08
🖤نيللي عبد :
Even secondary school day sign out 😂
2026-06-22 15:59:54
47
khardeejarh04
🖇️ خديجة🍂 :
Make I no sign out keh 😹🙄Abeg ooh two month to go 😩🥹3yrs isn’t easy aiii
2026-06-24 17:10:13
3
shekinahemmanuel13
Shê🦋 kz♥️💯 :
secondary school students sign out 😃🤣 who am I not to sign out for ND Oga nah shutdown ooh🙅😎
2026-06-24 13:42:54
4
barbienicky19
Jay P❤🥹 :
leave us. I sha dey sign out my nd2 August
2026-06-23 22:02:05
10
itmhekvngpablo
Al-Iman-billah H2O :
Oga go rest abeg I just signed out for ss3
2026-06-22 19:55:29
32
oj_visuals0
Oj-Visuals📸 :
No vex but I sign out for ND get job wer Bsc no get
2026-06-23 09:33:29
9
01nancee
Abbas dight 🙂‍↕️, oma IGALA🥹 :
I go sign out for ND still do am for HND sss3 dey sign out you dey talk 😂
2026-06-22 15:18:25
6
succeed279
Not yet Rich 🤑 :
Go print the nd result na
2026-06-22 19:57:54
5
cclevver
CLEVER :
After HND self u go still do another one year before you reach degree level
2026-06-22 21:12:37
6
aisha_abdullahi_
ASHANTY💝 :
If HND come we go sign out inshallah all na Alhamdulillah so 👌
2026-06-22 15:47:13
5
odera652
N❤️E🫶L🥹L🖤Y :
I no Dey go back HND i wan marry my babe 😹😹 leave me make I sign out now
2026-06-24 07:59:31
0
david.west_
Canđy 👑 :
Tell them abeg 😂
2026-06-23 06:41:22
1
duniasantos601
Boca Raton :
see you
2026-06-22 20:40:09
1
ashirab18
Ashir jr :
Oga I signed out for ND and in few months I'm going to sign out for HND allow everyone to enjoy the moment it's not easy
2026-06-23 08:42:16
4
shahyd_0
ETH🧌 :
2026-06-22 16:27:39
2
c_h_o_c_o_l_a_t_e73
D££! :
Abeg help me tell yhem I just tire guy😅
2026-06-24 08:46:16
1
blessedmoney146
<😘>Blessed 💋🥰💯😘 :
I no Dey go again 😂😂
2026-06-23 16:57:01
1
To see more videos from user @ddcomedynaija, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About