Sometimes I want to be good but that’s not who I am 🥹
2026-06-22 13:20:53
65
DEAD INSIDE🐐❤️ :
Omo too much talk come Dey weak me now me wey like talk before even people Dey always complain say I too dey talk but now them come dey tell me say why I no dey talk anything
2026-06-23 12:59:04
29
BÕY ĀLÕNẼ..💔🪫🥀 :
I know I was cooked when I love staying alone not with my friends anymore💔😔
2026-06-23 21:17:47
30
ʜᴏᴡ ᴛᴏ ʙᴇ ʜᴀᴘᴘʏ 💔 :
Omo bro, e go better again?
2026-06-22 08:43:58
39
• ꧁𝓚𝓓꧂. • :
It get tuffer by the day homie
2026-06-22 08:42:43
19
Urban Edit :
omh same here
2026-06-22 09:41:56
6
pinkygoody🇳🇬🇨🇳 :
Nah lie joor you don hear my own part of the story 😂😂😂,????
2026-06-22 10:43:26
5
:
I fit even laugh join but I no hear anything u talk 😪💔
2026-06-24 21:15:34
5
乇从从卂𠘨凵乇乚 :
1.You watch video
2.You cry (maybe)
3. You open comments
4. You see my comment
5. You dont need to like
6. Just have a good day, bro.
2026-07-01 22:57:04
5
perry🧢 :
damn 😪😪🤦🏽
2026-06-22 09:55:34
7
вíg muffín✞ :
Bro 😭
2026-06-22 11:45:42
6
Sophie Cunningham :
Omo to smile sef
2026-06-23 11:36:37
6
xavi Joel :
still dey smile give u 😔
2026-06-22 20:43:54
6
🏝️just_a_draft_⛱️ :
hunger no allowed me think ..
think no allowed me sleep 💔😞😞😴
2026-06-23 00:09:51
8
😑🏌️♂️ :
Swrs 😔😩
2026-07-07 22:48:59
2
Titus Blaq :
Omo 🥺😩
2026-06-27 10:08:00
1
Slim D :
2026-06-24 14:17:15
2
Benjamin :
No be lie oo
2026-06-27 17:15:20
2
El chopa :
Omo 💔
2026-06-23 11:37:05
4
Moses :
Loneliness has become my safest home
2026-07-06 15:04:45
4
To see more videos from user @vector_thecreator, please go to the Tikwm
homepage.