@vickycoco_: Una sure say I fit meet up so😩

♡𝒱𝒾𝒸𝓀𝓎🐰🍒
♡𝒱𝒾𝒸𝓀𝓎🐰🍒
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 22 June 2026 16:50:25 GMT
155848
26618
288
5366

Music

Download

Comments

userisweak247
Aïlvër🥹 :
Dem don bring out am an astronaut u are my moon sef 😭🤧
2026-06-23 05:38:53
485
faithesia1
𝓜𝓼. 𝓕𝓪𝓲𝓽𝓱𝓵𝓸𝓿𝓮ᥫ᭡ ♡ :
We no fit meet up for this love thing 😂
2026-06-23 06:34:44
176
precioussonia0
PRECIOUS🥹🫦🦅❤️ :
I nor fit meet up again dem don go far😭😭
2026-06-23 09:37:53
45
fiona01564
fiona 🥹✨💙 :
Na only that iPad and new phone I want experience 🤧
2026-06-23 18:50:16
8
fola_footy
fola_footy :
I’ve always wanted an iPad since 2022 till date none . I’ve saved money but problem come and take it away . I wish I could gift myself on my birthday but nysc problem again 💔
2026-06-23 15:04:54
17
brown.diaries
Brownie🫧💞 :
I no fit meet up ajehhh😪 una don go far💔
2026-06-23 15:40:47
5
mimi.com480
<<< Mira 🦋💔 :
I been Dey think say na only me o😭💔
2026-06-23 07:36:25
11
oluwasetemi38
Oluwasetemi🫂💍❤️💕😘 :
I no fit meet up again 😭 this thing don go far 🥲 Buh why you don’t let us save this?🤦‍♀️
2026-06-23 14:18:46
5
ariyike_surprises
Gift Curator In Ikorodu 🎉🎊 :
I literally can’t meet up😓
2026-06-23 06:33:12
5
daddygirl965
daddygirl965 :
Aside from new phone the rest I never see 😂
2026-06-23 10:55:29
5
just_osaretin1
S💕 :
I nor sure say I fit meet up again but it’s well sha😔🥲
2026-06-22 20:38:19
10
just_me_alone52
𝔇𝔦𝔫𝔪𝔞 ✧ :
Why can’t i save 😭
2026-06-23 14:18:18
1
fredjuliet2
vitamin A 🙈 🌹 :
Ololololo 😩😭😭🥹 na now I Dey recall na true o 😭😂
2026-06-23 16:03:36
1
aduke249
Herself😎 :
As in eeeeeh 😏🥺
2026-06-23 11:06:14
1
mihzdivine2
MIhz Dee✨🥀💕 :
Omor 😭💔
2026-06-23 12:42:40
1
kidsisterr
ᥫ᭡ට𝓁𝒾𝓋𝒾𝒶🎱🍒💕 :
I believe that everything is time😩
2026-06-23 15:44:48
4
brokenpetals1
brokenpetals1 :
I no fit meet up again oo 🥹it really break my heart
2026-06-23 16:14:33
4
shopprettyfeet.ng
PrettyFeet.ng🌸🇳🇬 :
I give up 😂
2026-06-23 09:51:12
1
bikehs_hairapy
🕊️ :
Make person help me repost abeg 😭
2026-06-23 16:16:00
1
To see more videos from user @vickycoco_, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About