@pharmsylvogingerbackup: We’ve been shaming the wrong people. Meanwhile, their gut is thriving and yours is holding meetings with trapped gas. Be honest… which category are you? 😂 (If una go gree say una dey fart😁) #GutHealth #PharmacyTalk #HealthFacts #RelatableContent #DigestiveHealth

Sylvoginger | Pharmacist
Sylvoginger | Pharmacist
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 22 June 2026 16:51:01 GMT
103364
2487
272
2312

Music

Download

Comments

hotgadgetplus
HOT GADGET PLUS :
My fart Dey chase my helpers 😁
2026-07-23 20:07:28
0
huge6614
HUGE :
The way I fart, you can release albums 😂😂😂😂😂😂, see I fart in progression. I no send 😂😂😂😂😂😂
2026-07-23 22:53:42
0
ifeanyiasoh
AsoHroCk :
my fart dey tear my boxer
2026-07-22 09:36:52
41
marywealthv0
Asavee (Mummy Boluwatife )💞🫦 :
the one that makes everyone run away na my baby own 🤣
2026-07-23 17:45:49
1
kayodebanji
Artistechglass :
but farting at the wrong place could close opportunities
2026-07-23 13:06:17
18
emmdozy
Emmdozy :
me and my wife de do competition with fart is swear 🥰🥰🥰🥰
2026-07-24 20:16:01
0
ade_sina4
Debbie 🥰❤️ :
I Dey mess Wetin no good 😂😂
2026-07-23 08:29:19
12
dev.elerin
Dev. Elerin 🐘🐘 :
My daughter and I dey fart wetin no good and e dey sound like bomb 😂😂
2026-07-23 17:37:21
1
folashade4224
Folashade :
Na me be that…..
2026-07-24 03:55:27
0
valerieoluwaseuni
Valerie Oluwaseun Ibukun Abiona :
nah my fart dey always wake my neighbor up 😄😄😄
2026-07-23 08:33:32
1
tallestgucci
Tallest-gucci :
Make I forward this video give my babe she nor know say I dey very healthy 😂
2026-07-23 10:21:29
5
djsegzy8
DJSEGZY :
My fart na like thunder storm, papapararapaa puuuuuu bratata 😂
2026-07-23 12:38:43
1
phunmie46
phunmie! :
As I Dey watch dis now I dey fart
2026-07-21 23:31:31
1
countessmee
CountessMee :
So, small secret wey l tell scientists don come out be that? 🤣🤣🤣❤️❤️❤️Anyway, l support this message with a big thunderous one! 🤣🤣
2026-07-23 12:04:58
3
adebiyi_0229
Adebiyi :
i dey fart like 100 times a day and it will sound 😅😅😅
2026-07-22 20:14:52
1
slimzie9
🌸SLIMZIE🌸 :
I dey fart wetin no good…very good soundtrack ooo but with zero smell🤣🤣🤣
2026-07-23 14:02:22
1
sirdan121
ANCESTORS :
Me I my mess dey sound like speaker 🔊 and I don't care 😏😏😏
2026-07-23 10:44:45
1
grantstitches_
Grant_Stitches :
lemme send this video to my babe 😂
2026-07-22 09:20:04
1
_gidiquin
Mummy Richie💙🩵🤍 :
Abi ooo
2026-06-24 12:37:33
1
treasure4722
TREASURE🦋 :
I think say village people don swear for me ooo thank God 😳
2026-07-22 16:07:47
1
d.raw.gold
D Raw Gold :
I don send am to my wife make she know say i dey healthy 😂
2026-07-22 16:41:29
1
gi.hys
justgift :
Omo I no de too fart o, my system is acting somehow since this year
2026-07-23 11:26:05
0
ahmadyy05
ahmed ibrahim :
this fart thing don destroyed so many relationships.
2026-07-23 13:29:16
0
senapetershow
SenapeterSolicitors :
2026-06-22 20:57:06
1
To see more videos from user @pharmsylvogingerbackup, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About