@fdinero.backup.ac: Leg de heavy me 💨😂 #peller #wedding #javis

OLISA 🗝️🪨
OLISA 🗝️🪨
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 22 June 2026 17:19:42 GMT
107919
16778
200
2825

Music

Download

Comments

chimastitches
Chima stitches 🪡 :
Some go think say na just content 😂💔😂
2026-06-22 22:17:13
347
uglyboi224
Jesh k9 🐕🤍 :
It don happen to many of us 😂. GUY
2026-06-22 19:05:10
143
atanda_2601
ATANDA😎 :
Dem go think say nah joke😂 too accurate 😂
2026-06-24 14:41:33
41
midnightsoal
MS (DOB) :
I go like cruise with you oo bro😂💔
2026-06-22 20:14:26
115
yeahits_nita
Yeahits_nita :
This one no fit Dey with me😂😭
2026-06-22 22:47:25
45
deefordivine1
dangerous dee😒 :
😭😂😂😂😂mtchewww😁the hiss dey funny me
2026-06-23 08:28:58
28
edo_boy6
@ASK OF EDO BOY 🌗 :
E no go better for me if I no like this comment, don't forget you just swear 😂😒
2026-06-23 12:45:02
34
jessepr52
JESSE~PR🇵🇷 :
Ground no dey level again…Leg the heavy me oo😂💔
2026-06-22 23:13:32
15
worldmanloko
WORLDMAN–LOKO 🌍 🪖🕊️ :
This boy no wan go ohhh 😅😅
2026-06-22 17:23:27
7
0famous0
F-DINERO🗝️🪨 :
This boy 😂😂 go nah
2026-06-22 17:26:26
10
gopeb4
Big 🦋P ⭐ :
No dey shout! sun dey 🤣🤣🤣🤣🤣🤣
2026-06-23 11:53:33
5
mathias_jnr
Chukwu Mathias :
oga no dey shout 😂😂
2026-06-22 22:12:10
8
biggest_fg
BIGGEST FG🦅❤️ :
To God leg dey heavy baba🤲🏾😂😂
2026-06-22 22:08:57
9
ikyughuldaniel
Ordiver :
Oga u dey shade me oo, which kind pattern be dis one nah😅😂🙄
2026-06-22 18:06:05
6
awidigqty4a
Møñdï fôr lîfé :
normal mood
2026-06-23 06:13:59
2
To see more videos from user @fdinero.backup.ac, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About