This was my national item after watching the movie when I was a kid although once I start to Dey sing am fear go grip me first then dance and play🤣
2026-06-23 21:16:25
13
ZT• ¿`Despair`🌴~Nagato~🐉🐲 :
12:30 am
I reject any negative energy from this video 😂😂
2026-06-23 23:30:33
11
Frankwhite :
Please what’s the name of this movie
2026-06-23 08:45:24
9
quevodevogue :
This film fear me that year 😂😂
2026-06-23 09:53:21
5
OGBUEFI👺👹 :
Guyyy this movie no fit commot from my head 😂💔💔🔥🔥🔥🔥
2026-06-23 22:52:55
5
Whyte-lyon🗣️ :
sweet movie that year
2026-06-23 12:33:46
4
Chukwueke Onyekachi :
Wow 😅 mk i hear say i fear for this movie wen ibu dey???😅
2026-06-23 22:59:26
3
Praise 👑 :
And na 20 naira that time oo
2026-06-23 23:23:45
2
Deep Within US :
I watched this movie more than 15 years ago
2026-06-23 18:15:48
2
nue_lla :
The people wey dey sing dey funny me 😭😂😂😂
2026-06-24 00:36:16
2
🌬️Ame_baby🎀 :
This movie that year Dey make me dey fear enter room alone 💔😂😂
2026-06-23 21:00:48
2
Sky🌹miracle :
I enjoyed this movie back then
2026-06-23 10:39:01
2
MIDUA :
2:14am wetin dey my mind be say ma dey same settings like this😹
2026-06-24 01:14:56
2
🇳🇬 Chïll👻👿 :
even by 3am I go laff 😂😂
2026-06-23 21:56:19
1
cynthia__chuks :
jokes on you, na for night we get light, so na for night we watch am😂😂
2026-06-23 21:20:26
1
EmpressAmra🩷 :
Nothing is scary about the movie at all
2026-06-23 22:59:41
1
Unusual 💜🥰 :
Hahaha this movie that year😂😂😂
2026-06-23 16:05:58
1
_Flora 😊😍 :
Okay make I go sleep 😂😂
2026-06-24 00:07:35
1
onlyonegustavo1 :
Wetin I wan fear! When Ibu dey there no need I go laugh kpai the fear alone . I so much miss this man aje till today he’s my number 1 nollywood actor 😂😂😂
2026-06-23 15:07:28
1
nasara733 :
@TREVOR DULLA if e sure for you use this sound give us one Track
2026-06-23 11:46:56
1
Jonasi Gomoro :
i like film like mad every day eba eba eba
2026-06-23 22:35:53
0
To see more videos from user @expressch1, please go to the Tikwm
homepage.