Yemi it sucks fr
I don't think true love still exist
2026-08-19 12:01:57
0
Ajoke mi 🦋💕 :
Me wey he use reconcile with his ex 😔
2026-06-22 23:02:14
480
Adejoke💐❤️ :
E con be like say dem swear for me make I no see true love 😭💔😫
2026-06-24 20:24:13
107
Positivevibes30BG :
Me after I dated him for 2 years when he has nothing,now he got a better job and a good pay,he rented another apartment and brought in another girl that he’s dating now 🥺I later find out 💔
2026-06-23 11:58:20
78
big_tife22 :
Motigba kam, love isn’t for me 😔
2026-07-24 18:35:25
9
BIG💰💴REIGN :
I no know watin Fola put inside this part ooo 😭😭
2026-06-24 05:05:59
5
нσяℓαιтαη👾💚 :
The painful part is thinking they felt the same.💔🥺
2026-07-12 22:05:28
16
꧁❤༺🥀Aթεĸε🌺💓༺❤꧂ :
I’ve accepted my fate, true love is not for me 😭🥀💔
2026-06-23 14:31:14
26
BIG KEHST😊😊❤️ :
Omo dem use me pass time gan oo🥹
2026-06-23 22:06:49
36
𝐀𝐃𝐄𝐉𝐎𝐊𝐄🤍🌸 :
E con be like say dem swear for me 💔😩😭
2026-06-23 08:14:59
8
Ms.D💞 :
Guilty as charged 😭😭😭…… I don tire sef
2026-06-23 13:04:29
17
VIRTUE💋☺️🥰❤️ :
na same thing them dey always do me oo
2026-08-02 18:33:01
1
✨💫⚕️🚑FuTure MEDIC🩺💉❤️ :
I don tire oo, they wan turn me to basket ball ni oo😭
2026-07-17 19:37:05
8
Omotoyosi😊❤️ :
Stop crying bae,come rest ur head here🥹😭
2026-06-24 17:13:19
5
Mimi♎️🇳🇬 :
I need friends please anyone 🥺
2026-06-23 11:12:41
11
ŁØŚŤ ŚØŨŁ💔🧚♀️💔 :
Just started loving myself no more sharing out my love
2026-06-25 15:04:32
11
Madu Lilian :
I need fake love, just be deceiving me, but be there for me😔
2026-06-24 11:31:25
7
𓆩❤︎𓆪 𝓐𝔂𝓸𝓶𝓲 𓆩❤︎𓆪 🌸 :
I thought we were on the same page, kumbe na different books 😭💔
2026-06-22 21:09:46
5
snail jar& seafood@ Abeokuta :
Make I use dis caption
2026-07-29 11:48:50
1
🌸 @ItsWaliyat :
Omo you will thought they are serious with you ni oo 🥺 so will say am not after Ur body meanwhile he is after your body oo 🥺
Na to stay on my lane Nd focus on my life oo
2026-08-01 20:03:07
4
REXXY🔥 :
U sef use dem pass time. Na wetin I dey do now o.
2026-07-09 17:42:35
1
To see more videos from user @_yemi_001, please go to the Tikwm
homepage.