@____jetblog: Owerri Rick Ross say Ronaldo businesses na JARA😂💔 #jetblog #viral #goviral #fyp #trending

JET BLOG
JET BLOG
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 22 June 2026 21:21:19 GMT
3530494
555169
6202
29454

Music

Download

Comments

mujib_low_key
ØŁÁ🌴🤡 :
I don go where dem dey argue with money 😂😭
2026-06-24 08:49:30
15875
sheyi024
@sheyi😈💨☠️ :
5billions dollars argument 😑😪 tight settings 🥹
2026-06-24 06:20:25
24935
unknown_swanky
🇮🇹unknown_swanky🇮🇹 :
All of dem money combine no reach half of Ronaldo money sef 😂
2026-06-24 08:20:34
10310
blessloadedjamrock
blessloadedjamrock :
So celebrities dey argue this things wey we dey argue too 😂😂 ah this world ehhh
2026-06-23 02:06:51
8659
dfw_emmanuel01
𝐄𝐦𝐦𝐚𝐧𝐮𝐞𝐥 🥷 :
na the rick ross off me 😭
2026-08-18 00:07:37
1
sanmijnr
sanmijnr :
If Davido and osimhen fit argue this one who am I 🤣
2026-08-17 14:40:17
1
80aistainless001
🌴Je m'appelleJØhNPÆul🧢📿 :
bring me back abeg even if na insult 🥹🥹
2026-08-17 06:47:08
2
papilo296
papilo 🪅✨🔵 :
Billionaire table i pray i join soon 🥺🙏
2026-06-24 09:12:54
5931
tommyr465
Tommy435 :
So Una Dey put mouth for this kind matter 😂😂😂
2026-08-17 13:38:04
2
_femidan042
🤍🎧Femi Daniels :
Who get Ronaldo money for this table🙄🙄🙄
2026-06-24 06:06:15
2607
johnnytee_
🃏jOHNNY tEE 🃏 :
“This conversation don pass our power, before then go ask us wetin be our networth”
2026-06-24 13:52:39
1973
timb_68
DIARY_OF_GOODVIBES :
I know say na boniface start this argument
2026-06-23 04:36:30
4343
franklindanfoster
✰𝐀𝐔𝐑𝐀༒𝐕𝐈𝐁𝐄༆ :
incase u are new here dey are my boys
2026-08-17 10:50:29
2
quadkay001
AS A SOLIDCARTEL❤️💀💙 :
i no dey put mouth for rich people talk na 5 billion dem say na jara oo😂
2026-08-16 17:33:41
10
vee_snares
Veesnares :
Na mistake I do join this table 🤦‍♂️😭
2026-06-24 10:42:55
1179
morganmary417
CITY 🔫🤫 :
God I wan dey this settings soon abeg
2026-06-24 09:49:22
129
felix_fran6ix
Fibonacci 🥷🖤 :
Una hear them talk about woman?
2026-07-28 16:07:37
6
fav_ani
ꨄMs.Anita :
Very expensive argument 😂😂
2026-06-24 19:11:20
51
officialselebobo002
officialselebobo002 :
Wizkid done pass all this levels na 😳l💚😂
2026-06-29 13:16:39
11
orevabest45
OREVABEST FURNITURE :
if your phone is not on your left hand call me fool 😂
2026-07-22 07:49:14
9
abahemmanuel932
Abah Emmanuel :
money na water no get idea
2026-06-24 14:35:45
10
internationaltroublemak1
International Trouble Maker :
owerri Rick Ross thinks say na food business Ronaldo dey do
2026-06-24 10:55:50
356
realpokinah
R E A L P O K I N A H :
Omo Same kind of argument… different settings 😩😩
2026-06-24 13:10:52
7
imkevin_h
Kevin🫀 :
U no fit see am for this kind settings
2026-06-26 21:26:49
1061
To see more videos from user @____jetblog, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About