@j_boy533: #balo #pyf #millionviews @JAY_BOI 🫥

J_BOI 🫥
J_BOI 🫥
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 22 June 2026 22:04:53 GMT
164320
29277
275
7040

Music

Download

Comments

badboychase89
BADBOY—-CHASE💨💊❤️ :
He get before 😩he no get again 🥺No go be our portion 🙏
2026-06-23 17:13:37
422
backwood999f
Backwood999f☯️💯 :
I don spend millions but I never see am once biggest fear 😰 💔
2026-06-23 17:21:56
131
lauraaston431
Laura Aston :
I never see 200k for my entire life and I’m 28 😭😭😭
2026-06-24 17:38:40
1
sonofhope37
sonofhope37 :
God abeg no forget us wey don see million before 😭😹
2026-06-24 10:41:15
30
alipounds23
༒Ali~Pounds✬🪖🎖️ :
I Dey always check my transaction history 2m , 3m buh I never see million once 😟😟
2026-06-24 13:38:45
6
uthmon01
SHEIKH UTHMAN EL FULANI 001 :
If I no get this money 💰 make I no reach 30 years 😳🥺
2026-06-23 18:54:39
24
olamilekan9668
OLAMILEKAN✝️👿☪️ :
Nah 500k nah highest money wey I don see for my life 😏😏
2026-06-23 17:28:18
20
bigflex5601
BĮG FŁĘX 🪖🪖 :
He get before 😩he no get again 🥺No go be our portion 🙏
2026-06-23 21:46:49
12
ayodelemi28
….Solar :
Amen oo Strong prayers, I hope to make mine this year
2026-06-24 09:42:11
6
aliyahzx8m8
AJIBOLA 🔫 :
But 1m not fit change story 😪😪
2026-06-24 08:13:12
5
zeropanic423
ABDUL WARIS 🕋 :
Congratulations 🎉 go reach all
2026-06-24 08:59:13
6
god_sdwill
Godswill🚀💨🎉 :
Omo we plenty wey Neva see this millions oh 😔
2026-06-24 07:19:22
6
justtimzy08
Just-timzy :
million in naira or dollars? cuz a million naira no fit solve wetin dey ground o.
2026-06-24 12:22:34
1
calli_kush
𝓖𝓡𝓐𝓣𝓘𝓣𝓤𝓓𝓔 🤍✨ :
Na 65k be the highest money wey I don see 🥺
2026-06-23 18:33:23
6
ola.musky
Ølà MÜŠĶŶ⚓️🪖⚠️ :
Fr 😩have not see 500k before 😳😳😳
2026-06-24 17:32:35
1
saucekid001
O~T🤍 :
Big amen 🙏🙏 🙏🙏🙏
2026-06-24 16:35:50
2
ridolina5
RIDWANULLAHI☪️🥷❤️ :
God abeg
2026-06-24 11:12:35
3
gbadun74
Gbadun :
I think everything will be fine soon 😪 let focus on the game like lifestyle and find baba for skincare 💔❤️‍🩹❤️
2026-06-23 13:50:18
5
oluwarichie211
SAD 😔 BOY 🧒 💐 :
God abeg 💔🙏
2026-06-24 15:50:29
1
kdos2007
Kdos💵💵☠️☠️❤️ :
Amen
2026-06-24 15:38:03
1
tomzy_abraham
ÄBŘÄĦÄM 😇💙 :
Amen 🙏🏻
2026-06-24 08:07:37
4
reallyoung4
🦔radoolly💯🦔 :
olohun owa dakun 🙏🙏🙏🙏
2026-06-24 16:01:44
1
al_amanah4
Abdullahi Ismail :
Rock this on Friday, available in different colors 😎
2026-06-24 07:59:07
5
sanyaolu933
Bella👻☠️ :
Jahh bless 🙏
2026-06-24 11:49:35
2
To see more videos from user @j_boy533, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About