And to the girl, he said this and you accepted to marry him again oh girl 🥺
2026-06-23 01:53:36
2097
ellablush._ :
I’d genuinely run mad
2026-06-23 02:56:03
1788
Soul after life :
Omo cold Dey catch me
2026-06-22 23:40:18
1606
Paper Chaze Grandma 🙂↔️💕 :
If this is true, how did she later end up marrying this guy?
2026-06-22 23:54:16
4608
Mumzy 💜 :
Safeera has confirmed this voice note on her snap 🫰
2026-06-23 00:26:20
1803
Priceless ❤️❤️❤️💕 :
Make nobody use social media love take oppress you ooo, because you no sabi wetin dey happen behind camera. Some relationships wey look perfect for social media fit dey face plenty problems behind closed doors. No compare your life with wetin you dey see online. Focus on your own happiness and peace of mind.
2026-06-23 07:18:58
191
CLEXORA :
Bernie no do reach this one o
2026-06-23 06:22:21
403
*꧁༆MARYAM꧁༆ :
It's Fake 😳
2026-06-23 09:19:16
0
ceci🖤 :
that you understand dey vex me, understand whatttttt?????😭
2026-06-23 09:18:58
0
Mikaylah❤️🩹 :
Omor this is sooo mean💔
2026-06-23 00:44:47
625
Ifeomaesiobi :
Safeera you marry this guy ???
2026-06-23 06:03:57
1074
Oma✨ :
Why did she go back and marry him ???😭😭
2026-06-23 00:51:12
2249
eri801 :
Omo 😔 this guy no try at all
2026-06-23 00:10:14
468
To see more videos from user @noimot97, please go to the Tikwm
homepage.