@darlingtee_phones: Replying to @doxed.xm 17proma way they do one day off one day on for 300k don dey available, make una give the 17promax name for comment section #darlingteephones #Sweetsweetdeals #iphonepluginijegun #iphoneinijegun #iphone17promax
DarlingTee Phones
Region: NG
Tuesday 23 June 2026 08:10:38 GMT
Music
Download
Comments
bigipiano :
You get iPhone 17 way Dey shock
2026-06-25 16:56:11
241
D~Law ✪ :
Kuku sell the screen bro
2026-09-10 10:59:03
0
Rhyme star :
Shey I fit see the one wey no go on at all unless I won check time 😂 100k
2026-06-23 08:20:59
730
Sam gold furniture :
I need locked 14 pro WiFi only 256gb
2026-06-23 22:15:31
21
Juicehopefk :
Where this man always see all this shit 😂
2026-06-23 10:37:36
733
Adedamola🐉❤️ :
Nonchalant 17 pro max😂
2026-06-26 07:17:25
120
OJ OF LAGOS🆙 :
Brother I want damburuba deals😅
2026-06-23 08:18:15
163
𝓐𝓷𝓾$𝔀𝓪𝓰𝓸7 :
I go dey fear to buy phone from you sef
2026-06-24 17:16:51
63
💦😝winnie💕😝 :
Where your shop Dey mk i avoid ahm abeg 😳😳
2026-06-26 21:10:23
51
Teddy🥀💐 :
Introvert 17pro max (sleeping beauty)😂
2026-06-26 23:47:35
7
Diceyy🩵 :
The phone get timetable😂💔
2026-06-23 08:48:04
48
TEDDYBEA🥰❤️ :
Possessed deal
2026-06-23 09:11:58
49
Kojo proverb|D’fashion guy 👔✨ :
This deal fit deal with you😂😂😂
2026-06-25 16:47:32
8
props_bazaar.contenttools :
E dey take shift?😂
2026-06-23 09:00:52
30
Taofeeq :
You get zombie deals
2026-06-23 20:40:08
2
agbolahan321 :
Gbekude deals
2026-06-25 10:02:51
5
Danzy 🧃🎈 :
Akudaya iPhone 17 pro max
2026-06-23 22:07:19
5
KeLLa💕 :
Something worse wey Dey cheaper 😂😂😂😂
2026-06-26 01:21:21
7
ᗪᗩᗰIᒪᗩᖇE♌️🗿 :
I need iPhone wey go Dey off whenever I wan do transfer
2026-07-16 23:23:45
5
MR PROPERTY :
Who is this guy😂
2026-06-23 20:56:12
6
PABLOBTC🥷🏆 :
I need Iphone xr whey I fit dey use cook noodles Incase my gas finish
2026-06-24 02:39:10
11
Veecky✝️ :
Phone Wey Dey do shift 😂, shifting deal
2026-06-24 03:51:21
10
To see more videos from user @darlingtee_phones, please go to the Tikwm
homepage.
© 2021-2026 TikWM. All rights reserved.