@jennifer_chinwe1: Nysc series - Chai Uwa 🤣🤣 They were told to sleep on the field 🤣 #nyscnigeria #nysc #corper #corp #nigeriantiktok🇳🇬

Jenny
Jenny
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 23 June 2026 10:01:34 GMT
14864
772
41
166

Music

Download

Comments

abubakry_jnr
EL_KASHAFYY :
Dem do us this thing that time … I still sleep inside sun oo omooo 😂😂😂
2026-08-08 21:18:39
0
omolewami23
OMOLEWAMI❤️ :
If I no continue my sleep here make I no Wetin cause am😂
2026-08-06 14:44:35
14
diamondbella98
diamond Bella :
Na waiting them go later do my sister way go camp because she too like sleep
2026-08-07 17:03:21
8
thatgurldivvy
DIVINE💕 :
Fact say I dey hostel but I wasn’t caught 😂 I was still sleeping
2026-07-06 09:53:32
9
doitwithsusan
Obviously Susan :
I swear I go sleep well 😂
2026-06-23 10:14:59
6
callmepromise70
callmepromise70 :
And my sister like sleep oo
2026-08-07 20:15:03
0
dimma_xx
Dimma🌸🎀 :
God saved me that day…I was pardoned😂😂😂😂
2026-07-06 19:14:29
2
elder_czar
CzqR :
Omo una go beat me be dat ooh
2026-07-24 14:20:02
0
happinesslivinus2
Happylove :
what Ekiti camp cannot do does not exist 😂🤣😂😂
2026-07-23 20:51:31
0
shallyofgoodlife
Shally of good life ❤️ :
Upstairs come be like advantage 😂
2026-07-07 07:34:10
0
cleopatrabibowei
cleopatrabibowei :
I remember this day and God help me that day.
2026-07-06 22:09:17
0
_bournvita
BOURNVITA🧋🍫 :
Na God save me this day I need to do story time sef cos I for too cry 😂😂
2026-07-15 19:42:02
0
luckhay950
Luckhay :
na God just dey save me
2026-06-26 09:50:56
0
grace_godwin6
grace_godwin6 :
Me I go sleep oo
2026-06-23 11:30:19
0
jacinta__chisom
Jacinta__Chisom :
Why you video my roomie
2026-07-05 13:19:04
0
globaltiana
Tiana_daviddd :
Omo! I love my camp oo 😂
2026-06-25 08:39:34
0
firstsonkvng
MAKAVELLY 😈 :
My camp 😂😂
2026-06-24 21:05:06
0
yarcolee2
OlamilekanAlani🥷🤍🍒 :
Rate wey I go take sleep for that pitch eh, me wey I don tired already 😩😂
2026-06-25 12:31:11
0
babirhy
Rejoice07💗 :
No be small thing ohhh
2026-06-23 20:09:36
0
janearcz
prevalence :
ahhhhh. oya sleep
2026-08-04 11:13:29
0
oyinchifles_20
Oyinchifles💚🧡 :
When Ekiti start this one😂
2026-07-06 11:34:46
0
sonnytechbea
sonny-V🦋💐🌷 :
Dem go regret am me wey dey sleep for farm when I was living with my grandmother she said it was a very special power 😂😂😂😂😂😂😂😂😂
2026-06-23 11:52:42
2
glambynoo1
glambynoo1 :
I go like this pass that SAED oo
2026-06-24 10:01:34
1
To see more videos from user @jennifer_chinwe1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About