No be about money self, It depends on the type of job you do. I’m self employed, and I sometimes go to the pool 🏊 on Mondays while everyone is going to work. 😅
2026-06-26 23:20:38
12
Comrade Bloggers :
everyday na holiday for here o😂
2026-06-27 09:15:50
7
꧁༆💐Popsy Lade 💐༆꧂ :
Na everyday me I Dey gbadun wetin concern me with Monday
2026-06-27 17:13:56
0
DONSIMON # :
Aje
2026-06-27 13:52:59
0
DJ TEDDY🇬🇧🇱🇷 :
😂aje
2026-06-27 11:07:15
0
CH🅾️🅿️🅿️🅰️🏖⚓️ :
I follow you Mai bruh ajeh seh 😂❤️
2026-06-26 18:28:48
5
𓁹 𓁹 :
Too early to think na 😭💔
2026-06-26 07:29:44
8
kingbbkadam1 :
Abi oo
2026-06-27 07:17:54
0
Lyna♾️ :
Omo God abeg bless me
2026-06-26 15:33:53
3
The Prince :
I swear no be lie oo if I have 1 billion dollars, I'll enjoy my life every day till rest of my life 💯
2026-06-27 06:45:23
0
OLASUNKANMI💯☑️ :
Ajeh😁
2026-06-26 21:08:39
0
ENIOLA 💫🩵 :
2026-06-26 08:25:30
0
Magret💎🥰 :
Aje 😂😂
2026-06-26 21:59:57
0
BIG RAYSH WAYE 🎤🔥 :
Aje 💯💯💯
2026-06-23 12:43:56
0
Ãmiri ♠️🧑🦱♎♥️👹🌿 :
no be lie I swear 🙎🤔💯
2026-06-26 18:46:57
0
TEEMAH ZEE🦋🖤 :
I will never be poor
2026-06-25 12:05:42
0
Oghie🤍 :
Ajeh seh
2026-06-24 10:21:12
0
oluwatosinemmy801 :
bad guy
2026-06-26 10:07:51
0
onimama :
I go lie for you 😳
2026-06-26 18:02:05
0
Lummy_Décor :
me wey I no go work Monday morning na rest day I swear 😂😂😂😂
2026-06-27 08:27:06
2
️ † :
Sunday for flexing Monday is for resting 😹
2026-06-26 21:18:01
2
To see more videos from user @batifeori.x, please go to the Tikwm
homepage.