Your data don finish in the middle of soapy before?
2026-06-25 11:33:02
509
HAY JAY🦀🤍🪖 :
Life nah 1million unit course, no CGPA🥺🥺
2026-06-25 13:39:10
236
MICHAEL :
Wait till your work at standard companies that pay based on grade you graduated with....
Then you will understand difference between 4.49 and 4.50.
2026-06-24 17:25:18
75
NAVY VIBES NG 🔥🔥🔥 :
Education is the key
money is the spare key
connection is the master 🔐 key
2026-06-26 17:08:33
60
𝒯𝒾𝓂𝒾𝓁ℯ𝓎𝒾𝓃 :
seyitan and Blessing where una dey
2026-06-25 17:48:45
52
🤍Adeniyi Mr M$ney 🤍 :
I still Dey make am .. na first I Dey carry fo school reach secondary school , still carry ma reach institution with first class …
2026-06-25 11:44:41
91
Ayobami :
life na another school on it own....fact
2026-06-25 10:10:43
111
Spencer :
Omoh I be living testimony, e no concern life true true😩😂😂
2026-06-24 16:26:10
147
JAE DECOR.🖌️ :
e don tey wey I know this 😂😂😂so na why I no stress my self for school at all
2026-06-24 19:17:32
11
pretty dehbee :
senior girl wey i do from primary sch to secondary i never enter high institution since people wey no know anything self don finish school see everything na grace i pray make my own time come
2026-06-25 09:59:17
46
Abbeytea_ :
As class captain wey i’b, I never chop breakfast sef 🥹😹
2026-06-26 09:03:08
7
halal_meathub0 :
Junior and robiat where Una Dey ooo
2026-06-24 10:00:18
33
I need husband🙏I'm serious😭 :
I need husband
2026-06-23 18:49:59
17
ADURA🥀 :
Jokes on you, I no even Dey see first position collect
2026-06-25 17:04:51
27
ChristLove furnitures :
Life is all about grace and opportunities.. There are people without qualifications controlling so much of the world affairs.
Be humble.
Be diligent.
Be industrious and most importantly please stay connected to God.
God bless us all.
2026-06-25 09:02:10
24
C.E. Anyanwu :
Talk to me 😫😂😂😂
2026-06-26 11:52:46
0
silvanus2 :
real life success is different from school success
2026-06-25 09:16:40
11
Bbnaija updates 2026 :
You go first think say nah nollywood movie 😂😂
2026-06-25 18:51:19
5
Jayman⚡️ :
You dey give me joy bro❤️🔥🙏
2026-06-23 17:36:27
6
Nikhas_1710 :
ganiyu Latifah where are you
2026-06-25 11:30:17
5
To see more videos from user @california.funds, please go to the Tikwm
homepage.