@m__benji4: I don give up sha 😭 #fyp #tiktok #nigeriantiktok🇳🇬

𝓜 𝓑𝓮𝓷𝓳𝓲
𝓜 𝓑𝓮𝓷𝓳𝓲
Open In TikTok:
Region: ES
Tuesday 23 June 2026 18:35:30 GMT
61881
9965
130
1816

Music

Download

Comments

mhizmary326
… :
maybe one day inside the 6 months I go see
2026-06-26 07:06:16
5
_bitcheslovesriri
𝓜𝓼.𝓡𝓮𝓲 💕 :
I promise my self car 😭
2026-06-26 14:51:26
2
pepzy164
p🦋ë🦋p🦋z🦋y :
I don dey give up😞😪
2026-06-25 09:04:33
5
petite_ivy0
Loner🥀 :
I no see babe for the past 4 month na come 6 months left I wan see😂💔💔😂😂 abeg make una give me spaghetti and turkey first, love go find me come🌚I don tire to find am
2026-06-26 06:01:05
5
boluwatife0223
Oluwatosin ❤️🥰 :
Omooo 😭😂
2026-06-26 14:32:28
1
barbieminaj51
Minaj Serenity Beauty & Spa :
God nor be so i talk ham. 😭
2026-06-25 18:51:32
4
prettytemmie1
💍💕she 💯is 😌Ashabi ❤️ :
And I never see one
2026-06-24 02:53:15
1
baddestshortmercy2
Mercy ❤️‍🩹🥀 :
Omor 😭💔
2026-06-25 18:47:22
1
becca5800
Ririthatgirl🌸 :
Omo
2026-06-26 08:41:12
0
baby.skylar07
baby skylar ✅🥰🥀 :
Omo I no fit meet up again 💔
2026-06-26 11:15:36
3
gurllykepreshy
Callme_Preshy❤️💎 :
Omo I nor fit meet up again😂try again next year😭😂
2026-06-26 13:21:25
1
urfavvprincess15
•🍃Princess•💕👑 :
😂😂😂😂😂😂we still get time
2026-06-26 10:48:48
1
b.l.e.s.s.i.n.g11
Blessy💐 :
Next year i go try again 😩
2026-06-26 06:14:46
1
flo5613
Florence🧸 :
I Dey healthy na relationship remain maybe that one go happen for the remaining 6 months
2026-06-25 21:53:13
2
jy_si_ca1
~Khalifa~🌸 :
omor and I still single ooo😭💔my frnds don laugh me tire 😭😂
2026-06-25 21:39:12
1
allibeerah
Beerah💞 :
God no forget me too oo 🥹🙏
2026-06-26 16:35:49
0
oliviaaa_486
@urfav_olivia🥹🌸💕 :
And i promise to enter relationship b4 this year go end oo😂
2026-06-26 16:39:11
0
abhisiola
abhisiola😜 :
Shey ko ti Bo bayi 🥹
2026-06-26 16:30:46
0
mogbeyiteren_emmanuella
h.b.cruella🥀 :
I don rest this relationship thing nor be 6 month something 💔😭
2026-06-26 16:29:17
0
_.h0tstuff
Notkaylaah🫧 ☁️ :
I don give up😂
2026-06-26 09:16:28
0
To see more videos from user @m__benji4, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About