@kholid974: Fr 😌

Rich Mond 🚀💚
Rich Mond 🚀💚
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 23 June 2026 20:00:59 GMT
57576
11078
205
1807

Music

Download

Comments

alayormhi1
￴ ￴ ￴ ￴ ￴￴ ￴ ￴ ￴￴￴ ￴￴￴￴ ￴￴ :
When you no say I Wor Wor why you con toast me😩
2026-07-08 07:47:29
90
ara_bella78
BLAIRSEEN🌸🤍 :
make una check if I fine abeg . 🤧😂
2026-07-08 08:17:22
23
harbeekhe0
𝐀a𝐧𝐮🌺🎀 :
Nah because I too slim joor🥹😫
2026-07-07 22:57:54
32
so_sad058
😭💔31_5_2026🕊💔 :
Make una check if I fine abeg 😢😩😂
2026-07-08 08:54:14
4
therealadeola25
𝐀....𝐃....𝐄🦋🌸 :
Sooo i no fine reach?🥺😭😂
2026-07-07 22:46:33
39
heritage0947
ℋℰℛℐ𝒯𝒜𝒢ℰ🌸🥹💕🫧 :
Me wey fine sef dem still no gree post me……no view my page o abeg😂
2026-07-08 08:38:39
7
adedamolaprecious0
ADEDAMOLA 💙💎 :
Omoh no wonder this boy never post me before 😫😂😭 nah so I worwor reach 😂😭
2026-07-08 09:50:00
2
big.baby7286
Clusterlash tech in ajibawo :
Abeg help me check Shey I fine abeg
2026-07-08 06:10:51
13
stayawayfromfola1
꧁༆FAIZAH ❤️♌️🦁🌸༆꧂ :
Nah boy wey handsome we go post for status too 😂💔
2026-07-08 08:39:32
8
mhidey9
Ms.Ayo😌💕 :
E be like Ino fine reach 😭😹
2026-07-07 14:14:53
13
maisy955
꧁༺༆🫧may-cee 💕༻꧂ :
Make una check maybe i fine Abeg😩
2026-07-08 09:09:05
1
lostgurl35
Ola 🥹💔😪💕 :
naa why I no get bf talk less of posting me I too ugly 🥺
2026-07-07 09:24:11
11
itzhorladermerji
Loader 🦂 ❤️🚀🦀 :
Sharp ❤️😁
2026-07-07 22:30:15
1
adwoa0207
PÕĶŨǍĂ••🧸✨🤎 :
And I thought he want private relationship 💔
2026-07-08 09:40:39
0
maryya456
Riam💕 :
Why nobody con Dey post me……agbo I’m that badddd????
2026-07-06 18:39:49
5
i_am_oyinkansola2
Oyinkansola😽💞 :
So am ugly😭😹
2026-07-08 08:36:44
3
gurlikeleemah2
💍 ❤️Lee mah 🦋🦋 :
Make una check if I fine too
2026-07-08 08:05:58
2
justrinsola_29
JustRinsola🌸🎲🥀 :
Why did you come to me when you know I don’t worth getting posted on your status since I’m ugly😭🤧
2026-07-08 09:21:56
2
cute.armani0
@🔥Amoke ade 🥳😩 :
One guy reposted I burst laugh😂😂
2026-07-07 23:29:30
3
To see more videos from user @kholid974, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About