Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
API
Home
How To Use
Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
Home
Detail
@deandre_71: E get as you go guide na from 100k dem go Dey send you as birthday gift 🥺 #fyp #goviral
Deandre_✨
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 24 June 2026 09:23:59 GMT
44002
5896
112
168
Music
Download
No Watermark .mp4 (
0.9MB
)
No Watermark(HD) .mp4 (
0.9MB
)
Watermark .mp4 (
2.38MB
)
Music .mp3
Comments
Berbetov :
I no Dey send for anybody, make anyone no send 4 me
2026-06-24 16:03:06
213
CHRIS :
So you don guide like this
2026-06-24 15:39:14
60
Prince Zino 🧰 :
True talk bro
2026-06-26 16:30:04
0
Dickson of goodlife🥤 :
See em television 😂😭
2026-06-24 16:10:50
14
Black speed :
Daddy my birthday is in July oo
2026-06-24 09:31:26
13
Godsplan Chukwuebuka :
I no sure say you guide. but I no fit prove am.🥺
2026-06-24 15:18:01
4
Michael🌑💸 :
Oh dem d credit una for bday ? Wow
2026-06-26 18:12:54
0
GeeViper Intl :
una still dey celebrate birthday in this 2026?
2026-06-24 18:16:00
1
profitablewizard :
I wanted to yap you but I saw your post where you mentioned YT automation I know say okay.. you dey on point because I dey the line also 😂
2026-06-24 17:40:31
0
Omotayo :
Your mechanic don give you gift before ?😂
2026-06-24 20:02:14
4
Abdulrahman Sudais Isah :
I never guide but no be lie at all
2026-06-25 02:17:24
3
chokie empire :
u sure say u guide
2026-06-24 21:18:34
0
Moyo🇳🇬🇿🇦 :
guy U deserve a follow
2026-06-24 10:22:30
5
king1👑 :
Nah that level I wan reach 💔💔
2026-06-24 16:20:57
3
MR🥲kuti💔 :
From 2024 for my birthday nobody don send below 50k ❤️
2026-06-24 15:52:21
3
bigemmabillions :
I relate 😁
2026-06-25 06:44:21
1
Elizabeth Nery :
Omo na true you talk bro 😣
2026-06-25 11:51:21
1
Blinks :
I too like this guy make i paste aza 🙌
2026-06-25 18:57:39
0
big_brawn1 :
B2B just guide, opportunities plenty
2026-06-24 13:02:08
4
𖤐Last Born™️ 🦍 :
Abeg which work you dy package bro
2026-06-24 20:39:43
1
__fund :
You just make me remember 2018-2024
2026-06-24 10:28:37
2
God’s reign ❤️🔑💋👹 :
Guy u Dey game see as u understand everything
2026-06-24 13:32:04
1
Pøppÿ nation :
Omo e Dey happen bro thanks u
2026-06-24 11:06:59
1
Head boi 😈🤡💩 :
No be lie oooo
2026-06-25 04:29:46
0
To see more videos from user @deandre_71, please go to the Tikwm homepage.
Other Videos
e ngẩn ngơ e ngẩn ngơ🙂↔️ | IG: vu_dieuthuy #dthuy #fyp #trending #abcxyz
#Roupastiktokshop #modafeminina #moda #look
i don’t know the lyrics forgive me #astridcosplay #howtotrainyourdragon #astridhofferson #cosplay
#شيرين_عبد_الوهاب #fyp
#تصاميم_تفيدكم #حسب_الطلب #المصمم_سيفو #تحياتي_لجميع_المشاهدين_والمتابعين
About
Robot
API
Legal
Privacy Policy