@wazobiafmng: Ontop #youandyaw with Yaw , Spyro tok say religious leaders suppose dey talk more about insecurity and encourage people make dem collect their PVC. He tok say di more country dey spoil, di more religious leaders dey make money. #chookmouth #spyro #foryou #wazobiafmlagos Watch full video ontop our youtube "Wazobia Fm"

wazobiafmng
wazobiafmng
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 24 June 2026 09:32:37 GMT
631
60
1
2

Music

Download

Comments

user23621062201862
chiboy👽 :
🤔🤔🤔
2026-06-24 12:08:25
0
To see more videos from user @wazobiafmng, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About