Mr man… if we no buy better center backs we might relegate next season
2026-06-24 10:47:56
91
Khristopher SZN ✨💫 :
I'm still not moved
make season start reach December first
then I'll give my tak
2026-06-24 13:48:48
2
danielbankz008 :
We need to sign Felix Nmecha as soon as possible
2026-06-24 11:03:04
27
Fr333D :
This is John Cena style of signing, you cant see us. 😂
2026-06-24 11:12:16
34
Alone🛍️ :
So Chelsea no fit comot money buy better player 😪
2026-06-24 12:55:52
7
Godly Advice with PrinceRich :
Beyond the Wisdom Man 💙💙
2026-06-24 10:47:42
19
Ekubnse Osang :
I thought this guy is a defender?
2026-06-24 14:06:29
4
Skido Ghali 🇵🇰 :
this one just dey happy for unknown player
2026-06-24 11:18:32
13
Henryo Dani :
Another baby player
2026-06-24 16:19:29
1
Endurance Emmanuel :
Premier League are not ready for Chelsea next season
2026-06-24 11:28:33
6
Dobah emmanuel :
all this average player
2026-06-24 12:42:07
1
Adiks jnr :
onto person wey nobody know how him dey play🤣
2026-06-24 15:07:46
0
folorunsokola :
Una don start again 😁😁
2026-06-24 12:24:46
0
Ernest Obinna :
Nah so una go dey hipe till when season start
2026-06-24 14:12:59
0
DRIP WITH ICEKING 🛍️ :
This your new song enter 🤣🤣
2026-06-24 11:52:36
0
MoonBoy :
Both legs active 💯🔥
2026-06-24 16:57:16
0
Sacrosanct :
Chelsea with signing average players 😏
2026-06-24 12:24:11
1
granit k :
where did estavao go
2026-06-24 11:43:54
2
Prophet Kwaku Okyere :
Being a Chelsea fun is not for the weak oo so who’s this player 😂😂😂
2026-06-24 11:47:39
5
Nony :
I am a Chelsea fan but i don't like the way you guys used to hype players that coming to Chelsea, make una dey calm down until he show workings first. The same way you guys hype Gittens. look at how he is now.🥺🥺
2026-06-24 11:31:47
1
OBAKUNLE AL-IMAM🦅🤍 :
We just need to sell Badiashile , Disasi , Garnacho, Gorge, GUI and Get our 3 CB well structured
2026-06-24 12:00:12
2
To see more videos from user @beyondthematch, please go to the Tikwm
homepage.