Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
API
Home
How To Use
Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
Home
Detail
@kush_ox2: I no need much God 😔
K U S H 🧌
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 24 June 2026 18:26:10 GMT
73208
9853
200
394
Music
Download
No Watermark .mp4 (
0MB
)
No Watermark(HD) .mp4 (
0MB
)
Watermark .mp4 (
0MB
)
Music .mp3
Comments
Moses :
Omo me no go buy car,I Dey first collect gold 5m 5m that’s 10m put for my hand then buy small land start farm business.
2026-06-26 10:37:03
315
Rose Stephanie. :
Omo with my $17k I never reason car stand sef e just dey do me if I buy this car I go quick broke na wetin I dey avoid bro
2026-07-19 14:40:52
5
Godspower :
You really be risk taker 😂
2026-06-25 07:06:30
170
21🧌 :
No ooo money wey I go use invest 😂
2026-07-19 07:43:35
1
Danny$ :
$19k no be money oo
2026-06-26 09:58:14
99
:
Lexus 350 015 once I nor hear anything 🙂↕️
2026-06-27 07:52:47
102
🦇BlaQ~Nation🚀🦅 :
CLA 250 2015 ASAP 😩
2026-07-18 13:04:31
0
Ojatrz :
lol gold 15k 4k guide but tools hustle go
2026-06-27 16:33:45
27
Incognito :
Just use the one take guide bro, invest small, $19k is literally nothing, buying a car from it can literally leave you with nothing.
2026-06-27 01:31:59
57
BOWY$☠️HORLY💫🤍 :
Lexus is250 yen 😂😂😂😂
2026-06-25 07:10:13
27
flockareincarnated :
On top $19k
2026-06-24 19:49:11
28
𝖁𝖆𝖑𝖊𝖋𝖆𝖗🪽 :
$19k you go car stand? 😭 Suffer no de tire you brr?
2026-06-27 16:31:04
19
Kelechi :
19k for car stand brrr? 🤦♀️………..just invest
2026-07-04 07:51:36
8
🏝️Soft Don Des🏝️ :
So una go really go buy car if una see 19k
2026-07-01 14:24:42
12
Merlin :
Hmm for 19k$ I see 50$k I no I buy car because e no reach
2026-07-02 09:20:23
6
Anonymous 😶🌫️🫥 :
Just $19k omo different mindset indeed 💔☹️
2026-06-26 10:41:01
7
IBK :
U no go fit sleep 😭😂
2026-06-25 10:45:11
11
𝕏x :
Which car you wan go for? More than 20k confirmed I no know wetin I go use am do
2026-06-26 17:20:15
5
🧌KING PLUTO💲💲🪐 :
Omor u late ooo 5am I dey car stand dey wait
2026-06-25 10:04:30
8
Sancho 💙 :
Cla 250😤red color
2026-07-18 11:26:19
1
₩izzy4pf. :
For $19k sha 😂
2026-07-01 21:58:18
0
𝐒𝐨𝐥𝐮𝐭𝐢𝐨𝐧 :
For $19k 😔
2026-06-29 02:46:04
0
_TIPHE_ :
Too late 😂
2026-07-10 12:39:44
1
To see more videos from user @kush_ox2, please go to the Tikwm homepage.
Other Videos
📌msikilize Mtume (S.A.W) alivyo ambiwa❤️🩹@abuu gallax @Abrah Maqwidax #alhamdulillah❤️
现在我终于也看懂了,人生就是一部西游记 |Bây giờ cuối cùng tôi cũng đã hiểu, thì ra đời người chính là 1 bộ Tây Du Ký#cliphai #clipvuinhon #clipvuigiaitri #tayduky #hoctiengtrung #trending #xuhuong
#xuhuong #sục
share ảnh cap buồn về tình yêu nèe #xhtiktok #tinhyeu #xh #fyp #cap
"এই যুগে বেশি ভালো হওয়াটাও বোকামি! বোঝাই যায় না, মানুষ কদর করছে নাকি ব্যবহার করছে.!😅❤️🩹 #foryou #foryoupage #viral #viralvideo #music #lyrics #fyp #fypシ #unfrezzmyaccount @TikTok @TikTok Bangladesh
GAGGING #rapbattle #princess #rap #battle #disney
About
Robot
API
Legal
Privacy Policy