I am not nonchalant just that I lost my communication skill and the only conservation I want to have this days is MONEY conservation BITCOIN or ETH , CRYPTO or CASH same ACCOUNT? I just don't have time for every other conservation
2026-06-25 08:54:42
7
cactus🌵🖤 :
Na everyday my babe dey call me. I don lie tire say I dey busy 😂 how I wan take explain say my heart no sabi feel any emotions again except anger
2026-06-27 20:51:38
9
COMM€ 🪖 :
You even dey explain sef
2026-06-24 23:22:29
45
harde0147 :
I'm not nonchalant actually im just trying to fix myself and get back on my feet bacause i realized despite everything im pouring in I'm not being appreciated so now i just wan get back on my feet and be good man without proving it to anybody 🥲
2026-06-25 19:31:29
21
H 👨💻 :
every word coming from my mouth I dey monetize am I no get energy
2026-07-02 11:46:17
2
AKÜ🪙✅ :
U Dey even explain
2026-06-25 12:28:36
21
:
True bro but I don't want to say this way for long
2026-06-25 15:50:38
6
ᗩᒪᗩᗷI💚👳 :
Same wallet? My feeling for my babe go first lost 😞 😂
2026-06-29 06:25:36
5
ᴢᴀɢᴇʀ✨️ :
I feel stupid when i speak and it’s not profitable 😭🤣
2026-06-26 03:21:09
5
patrickjustliving :
I’m not nonchalant. I DEY FIND MONEY
2026-06-26 20:08:25
5
Emmy Don📉 :
Aswer my babe Dey always thing I Dey vex for her
2026-06-26 17:59:45
9
Speed :
i thought I lost my mind, I guess I am not the only one going through this. Like I can only communicate when it comes to money, investment, innovation, what's happening in the world right now. Everywhere other conversation makes me dizzy, like it just shuts off my mind.
2026-06-26 00:08:26
5
mandatory :
how do I make the payment
2026-08-03 23:46:12
2
️ :
lol communication skills wey I no get before 😂
2026-06-26 17:38:30
1
SNOW⛄️📊🥷 :
My girlfriend don complain tire 🤦♂️💔
2026-07-24 11:07:59
3
Kimmy🏆 :
These days love is so difficult and fake, it's either who you're truly in love with is cheating on you or lying boldly to your face. Omo Mehnnn I'm not nonchalant i just want to make it big in life. I really don't have time for anything love again.
2026-06-27 12:33:04
3
To see more videos from user @jer_mained_, please go to the Tikwm
homepage.