I was a gal in Aba doing well.ever since I enter nsk..I jus dey beg😂
2026-06-24 22:01:06
230
🌴Eddie 🥀 :
we go repeat june again 😹
2026-06-25 23:53:20
94
𝒍𝒂𝒔𝒕 🌹𝒃𝒐𝒓𝒏 💖 :
abeg make una put all this sounds for audiomack 😁😁
2026-06-27 07:06:20
5
Stār_Prīñçē🔥👑 :
Egwu Diya 🚀
2026-06-25 11:04:44
74
Bëllã 🍓📷 :
I was a girl in port Harcourt doing alright, and I became a student in Futo overnight, and na so so break we just dey gooo😅😅😅😅
since una don dey form una music
please like my own and use it 😅
2026-06-26 07:36:59
12
CHIELETAM💓 :
O puo🥰🥰🥰🥰
2026-06-25 11:36:03
16
JAMES GREENWOOD :
Anyi apuo 😂
2026-06-25 11:29:05
34
KachiJnr :
Bro imagine adding baby shark 🦈 to it
2026-06-26 21:03:38
9
Priestley 🤍🕊️ :
DJ rugggeeeedddddd you 😂😂
2026-06-25 17:20:41
31
De Party Raider :
wetin we do this guy for this app😂😂😂😂
2026-06-25 12:00:54
15
OKON :
This one go!
2026-06-25 15:24:46
4
Makeup artist in Olodi/Apapa :
Oversabi deejay u too sabi abeg
2026-06-26 21:03:27
2
D MICHAEL'S :
bro how nah
watin you want from us
2026-06-25 10:57:53
9
R.Money😎 :
a very wicked dj o🤣🤣
2026-06-25 08:26:55
6
To see more videos from user @oversabi_deejay, please go to the Tikwm
homepage.