@finegurldivvy: Omo e don tire me, Battery health o, storage o, E dey boil 247 😭 #finegurldivvy
Diviñe 🖤
Region: NG
Wednesday 24 June 2026 21:46:40 GMT
Music
Download
Comments
Gift💐🌸 :
U Dey mock us wey Dey really use am
2026-06-25 09:53:07
591
꧁𝓞𝓵𝓾𝔀𝓪𝓫𝓾𝓼𝓪𝔂𝓸𝓶𝓲꧁🌸 :
we wey get long Android nko?😹
2026-06-24 21:50:14
460
~Justyna♡︎💕... :
U fit even help me with the Xr make I swap with my Xr😁😂💔
2026-06-25 08:41:19
51
milly ✨🦋☘️ :
And na the same I Dey use 64g 😂😂 I don tire
2026-06-25 13:39:03
49
Tinalove 💜🚀 :
My situation right now 🥹😭🤣
2026-06-25 15:15:55
11
Big Gswill 🥀😪 :
Me thinking about my Android 🥺😂💔
2026-06-24 21:52:27
18
😻 :
nah me fees comments 😞😹
2026-06-24 21:48:28
7
Finesse2×🤍 :
Waty you Di use record?
2026-07-01 00:04:10
2
ELONA ARTZ :
Xr better pass iPhone 16😏
2026-06-28 10:42:59
1
🎀Joanna🎀 :
We android users go appreciate an😂🥰
2026-06-24 22:12:10
7
Mar’atul salaha :
You even get the XR💔
2026-06-24 21:49:42
8
🌺PRETTY ME🌺 :
Chilll it’s color red we still get level
2026-06-25 11:28:24
8
Favour💕 :
Like am going to hell right now storage full is after my life 🥲😭😢
2026-06-26 00:33:43
1
Prexxy💖💝 _ Berry🍒🍓 :
Wetin u dey use do the video🤣🤣🤣.
2026-07-04 14:23:13
1
🎀 Laura 🌬️ :
which one you con use dey do video 😂😂
2026-07-02 11:55:40
2
temidire447 :
Na me u Dey follow talk
2026-06-26 10:28:35
1
Y'alldeservekossy 🦇❤️♾️💓 :
We wey dey use long android nko 😭
2026-06-25 06:15:05
6
Boluwatife❤️🔥✝️🥀🌹 :
Which phone you use do the video😒
2026-06-24 23:11:28
5
lovzy😍 :
Mine is already four years in my hand 🥹
2026-06-26 18:39:11
4
CEO Nathcrete Limited :
New fmt bah! I get🥱🥱
2026-06-25 16:33:05
2
livingastonia :
Omo😂😂😂😂and na the red color i get o
2026-06-25 15:16:39
1
꧁HAJIA꧂Zalia──★ ˙🍓 ̟!! :
XR is like a curse I have been holding mine for almost two years no money to change it 😢💔
2026-06-25 20:53:24
2
To see more videos from user @finegurldivvy, please go to the Tikwm
homepage.