Una go think say na only first born e hard for ? Mo Una calm down ma explain my own life to una … last sef dey go through wetin first born no go through
2026-08-11 17:01:13
1
Top Boy⭐️ :
Them go say we they relax 😔
2026-06-26 07:43:32
14
💔 :
How Una take know this matter I won know fr. He like say I dey pray make I be first born this matter don tire me ooo 😢 6 years in the game no congrats guy 😔
2026-06-26 04:53:28
6
🌴🧃🥷🏻 :
Aje make we no be last for anything 🤲🏻
2026-08-07 03:31:56
4
ETANLAYE🌏 :
I’m the last born and am struggling like first born to get feed my mom
2026-06-27 06:19:06
6
O"block ADG 🔫 :
lol who send u
2026-06-27 07:55:04
2
BÕÕM BÕY :
No be only you my bro ajeh
2026-06-25 18:35:46
5
M U H A M M E D :
Make God help us
2026-06-25 12:57:55
6
𝔹𝕒𝕕 𝔹𝕠𝕚 𝕆𝕔𝕖𝕒𝕟🧃 :
Ah swear 🤧🤧🤌🏽
2026-06-28 10:03:43
1
ALABi🪖💚 :
I love those your video
2026-06-24 22:40:22
5
🏅 爪尺 ⚝ 丿尺工几匚乇 🏅 :
ajeh
2026-06-28 09:40:08
1
ΞMM𝝙Ñ_🥤 :
Real! ❤️🩹
2026-06-25 18:10:36
3
wasiu wrld :
I swear
2026-06-25 19:23:13
2
Bianca🥰 :
yooo
2026-06-25 14:42:38
2
IᗰOᒪE :
The struggles
2026-06-29 12:52:12
1
DESTINY🦅🗣️ :
OMO the matter go far for dis Side😭
2026-06-25 23:59:18
4
ÔPÈŸÈMÌ🏝️ :
Nah me u de follow talk bro 😥
2026-06-25 22:30:07
3
To see more videos from user @tolanii_finger, please go to the Tikwm
homepage.