@boyvini1: Abeg make I secure my afternoon food first😭😂 W/: @c0ded @TOMMY CUSH @🖤Cal_Me_Vandy🖤 #fyp #crush #relatable #viralvideo #vinidcreator

Vinidcreator🌟🎥
Vinidcreator🌟🎥
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 25 June 2026 16:27:23 GMT
180986
27124
147
2223

Music

Download

Comments

peresyoung093
PUT GOD FIRST ✝️🚀🚀🚀 :
Who is this guy😂😂😂😂
2026-06-27 11:40:10
730
adogiye
adogiye :
For bread wey I buy with my money
2026-06-27 13:51:11
75
onyinyesdiary2
Øñÿïñÿë’s diary 📔🥀✨ :
Na so my crush see me as I dey beg bread and beans from my bro dey chop like person wey dey hungry. As I look up omo our eye meet Chaii na so I pick race. He just dey laugh😩😩😂😂😂
2026-06-25 19:26:08
94
realahmed27
AhmedTundex :
Na that time I go start to Dey brag the bread better 😂
2026-06-27 01:38:14
17
anime_ma6
Bob éponge :
tell her you are the one who buys it.
2026-06-27 15:06:11
6
kizzbali
kizzbali :
you are cute though 😘❤️
2026-06-25 19:58:39
4
lacamera7895
lacamera7895 :
I like my life sha I go just do like I no see you 🙂‍↔️😹
2026-06-27 21:38:23
0
sammiexoft
sammiexoft :
I feel like crying😂
2026-06-27 02:57:26
1
thatboy.b_vibe
🎒 𝔅𝔳𝔦𝔟𝔢 🎧⚡️ :
Food comes first
2026-06-27 10:55:45
0
f2dj2dy
Favjay 💙💫🥷🏼 :
Na to give am bread ooo
2026-06-27 20:53:01
0
moreinlove2
Adedayo :
guys for life 🥰😂
2026-06-25 19:33:09
1
godbless_.6
God bless :
so make i no chop 😂
2026-06-27 17:24:33
0
prosperprince298
The Emperor 😏 :
follow for follow back
2026-06-27 02:54:46
0
edo.boi1626
Benin Boy ✨ :
Na my belle first oo
2026-06-27 03:29:18
3
ck.2rare
¥𝓒…❕🚹 :
Herhh😳
2026-06-27 03:11:14
4
To see more videos from user @boyvini1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About