@talkwithdrey: Emotional intelligence is one of the most important qualities you should look for when choosing a partner, especially as a woman. #Relationship #men #women #explore #fyp
dey play I dey block my husband according to my mood,so rest
2026-06-27 05:54:40
2
amanu_☯️ :
She blocked me later call me telling me she blocked me… omg.
2026-06-29 19:49:26
0
CARING 💔😍 :
na only me dey block am for 5 wasapp abeg I dey okay 😂
2026-06-26 16:32:30
1
Iyiade ♠️ :
Oga nah lie…for that moment i no wan hear anything, we continue tomorrow
2026-06-26 13:05:49
2
mantlesteel :
dey play
2026-07-01 14:47:41
0
No force in love 💗 :
my guy dey do am
well well oooo
2026-07-01 14:45:14
0
Aisha Suleiman :
e get way i de always block and unblock when am angry it's been two years now that I block him i and I am not willing to hear a word from him ever again
2026-06-28 10:29:38
0
Dephdon :
See as I dey look uuuuu 🥺🥺🥺
Weldon oooooo
2026-06-26 16:35:18
0
Grind Hard. A :
No true love baba rest 😂
2026-06-28 10:30:37
0
Ummulkhair :
🌚🌚🌚🌚🌚. Na me dey do the blocking 😭
2026-06-26 20:40:18
0
OLABILLZ💯😍😘🔒 :
😂😂😂😂 i swear we are not mature 😂
2026-06-29 18:14:01
0
To see more videos from user @talkwithdrey, please go to the Tikwm
homepage.