make him sef get rich fast so that no one can marry me
2026-07-12 08:01:01
1058
atimah.silver :
I don send him mama 2k. Deposit for groom price
2026-07-14 15:03:05
2
Nanagold💋💕🩸 :
I saw were my man hide his girlfriend's wigs, bag and clothes 🤣, na so I achieve 18inches bone straight ooo and one new boyfriend jeans 🤣🤣 I was so proud of myself that day😂😂
2026-07-14 16:16:00
23
Am_BELLA🦋❤️🦂 :
Abeg Simi de sing 🥰
2026-07-12 10:56:13
362
iza 🌸 :
simi voice is heavenly
2026-07-14 12:38:02
2
PHUMIE🤍 :
Kai I need to make this money I Dey feel am say another girl don dey spoil am 😅
2026-07-06 12:10:47
2
Nkechinyere🦋💫 :
I need to put man for house this year😩
2026-07-13 09:42:51
47
❤️🥹 :
So as he Dey spoil me I go Dey spoil am back 🤗🥹
2026-07-05 19:25:52
87
Chizzy's wigs and more :
5k done,50m is the goal
2026-07-13 06:01:59
69
favyvulgn💕 :
happy birthday dear
2026-07-12 06:29:32
5
Phayvor😘🤍 :
I just de with this boy now wey I never guide, once I guide, I go marry my spec and my love will cover for the both of us even if he no love me
2026-07-12 18:12:48
54
To see more videos from user @simplymercy, please go to the Tikwm
homepage.