Bro abeg wake up , lock-in and stay disciplined, this is not life, l😩
2026-06-25 22:31:42
340
MR INNOCENT ♈️ :
Very tight settings
2026-07-10 14:53:08
0
Dabossnation_26 :
babe they catch cruise 🛳 no worry 😅😅😅
2026-07-09 12:17:32
7
Bruno Leonard :
Food and 542 no Dey go… the food no get taste for mouth sef
2026-06-27 11:56:26
70
Evil BTC god😈👹🇦🇺 :
I Dey down 4 coco
2026-06-26 20:40:21
20
worry season 🌀 :
I remember I still get cold Elle inside freg
2026-06-30 19:58:32
8
Rampage-FX♣️ :
Bruh me and you know say ur mind de….
2026-06-26 16:08:32
12
CAPTAIN :
The turkey too strong 😂
2026-06-26 10:20:44
13
ZoZa SweetLife(NS) :
2026-06-26 23:41:14
8
Bigway20 :
Na this video go make am remember say e been Dey that day
2026-06-27 23:57:20
9
Ben Kelvin :
bros , as you dey high detoxify yourself , liver and kidney problem is real oo!!!
2026-06-28 19:24:39
7
Emmy zikko :
Omoh my brother carry on na good life
2026-06-26 21:58:26
5
PP :
The guy is just making TikTok cool and laugh 😂 and smile 😊 no need for advising— everybody has their ways of doing videos so you guys learn to mind your business 👨💼 no be say some of ona dey eat pass am
2026-06-30 04:02:37
5
ISAAC :
Smh
2026-07-09 12:58:26
2
To see more videos from user @zombie1808_, please go to the Tikwm
homepage.