@ayomide6902: Flavors 😂🥹#fypシ゚viral #fyp

Ayomide❤️‍🩹
Ayomide❤️‍🩹
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 26 June 2026 03:48:11 GMT
176188
29575
866
4466

Music

Download

Comments

bigbella220
Melanin🎀🌷🤎 :
Na from the frying I don spoil face
2026-06-27 10:13:35
830
dfw_gentle01
DFW Gentle 😇 :
only that water wey she remove na 3 crown milk 😅
2026-06-26 20:59:56
5252
yeggxxx
Nedu🏹 :
She use bailer fetch garri 😭
2026-07-02 01:54:53
0
chief..of..staff
GNF🦅❤..🪖 :
That water wey she removed ma cowbell milk😂
2026-06-26 22:42:42
388
richies449
Richie :
I'm okay with this one oo 😂
2026-06-26 21:44:58
1150
justdelight23
🔮Didi💛🖤 :
Una Dey even remove water from garri keh
2026-06-27 00:04:13
55
boy_rayy
Boyray :
I don drink gaari with sugar first then as belle no full… I re drink the gaari without sugar again😹
2026-06-27 17:59:53
9
golden_mandela
Golden Mandela :
I swear bro 😂😂 na person wey hunger never deal with. nobi all the time I dey hse salt self. once I see Garry with water I'm good to go. if there is no water, no issues, once I see palm kernel that's all
2026-06-30 16:10:25
0
myveronica
NaijaBoost Digital :
wetin do only garri and water 😭😭
2026-06-28 07:09:28
0
pouchou_20
Pouchou_🩵😝 :
Flavour keh? 😭😂
2026-07-01 17:42:59
0
miss_fefe
Miss_FeFe🌹❤️ :
She even fry am sef😂💔 she get time, I think say garri na quick quick food oh😂
2026-06-29 16:17:23
5
king_sley_134
☆ :
That first water she remove nah vitamin C 😂
2026-06-27 01:06:58
158
ghost001official
Ghost💀 :
only that water wey she remove na 3 crown milk 😅😂
2026-06-27 06:16:33
14
aj__baby3
AJ__baby :
I can drink garri and sugar I can drink garri and salt but a combination of both nah from the frying I suppose don know something is wrong
2026-06-27 15:10:45
9
To see more videos from user @ayomide6902, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About