very gorgeous 😍 guy , I like you boss but I sell windows curtain
2026-06-27 11:09:09
2
chuksmayor1 :
Big man de here sabinus 🥰🥰🥰
2026-06-26 12:20:02
0
RICHIE OF CANADA 🇨🇦 🌹 :
I most do content na mentor wey I no get be the problem I get this talent but I need mentor. God abeg 🙏 😢
Chai this life without support mna 😢 😢 😭 please boss help Me 🙏 😢 😫
2026-06-26 13:57:56
3
Akachukwu medicals :
oga you don make am
God has bless you,
shift make God see us 😁😁😁
2026-06-26 13:42:50
6
highrockin :
Yes o 💯
2026-06-26 10:39:50
2
Obinwanne And Mom ❣️ :
my bruda 🙌
2026-06-26 14:30:42
1
SWEET💫DANIEL :
ISEEEEEEEE🙏✌️💰🤑😇😇😇😇😇
2026-06-26 14:37:29
2
Ephraimgold :
my boss please remember me, 5million is enough for me to start up business please 🙏
2026-06-27 13:14:07
1
Ezen Dave :
omo see as sabi nwa just dey big omo money good oo baba God make e reach oo especially me 🙏
2026-06-26 14:48:49
5
CCTV CAMERA TANZANIA :
Mr Investor
2026-06-26 20:44:57
2
Aguba mishack :
am proud of you boss
2026-06-27 08:00:22
1
CHUKWUEBUKA PLACID :
Mentor sir 🥰
2026-06-26 09:57:25
3
Mudi Bello :
boss happy weekend to you
2026-06-26 16:20:46
1
Legit Pounds :
amen my boss
2026-06-26 10:09:15
1
2things of Abuja :
bros I respect u more for recognizing this boy his my best artist
2026-06-27 06:58:57
1
easy money 💰 :
more blessings to my Boss
2026-06-26 11:12:37
1
MiLA BluE🤦🏻♂️ :
Sweet looking my boss 🫡😎
2026-06-26 10:03:48
1
Nelson Frank :
Ajeh
2026-06-26 20:19:07
1
skywag onye eze :
if you need any furniture work dm
both tv consoles, chairs, kitchen cabinet, and more.
2026-06-26 21:27:13
2
Home boy :
Make God sha no forget me and you as he deh do am for others make he do am for us too🙏❤️
2026-06-27 00:53:39
2
JusticeofPeace 👁️ :
Investor Sabi nwa you look good bro❤️
2026-06-26 10:46:00
2
To see more videos from user @sabinus..1, please go to the Tikwm
homepage.