I dey owe una unboxing video if I later change this phone😩
2026-06-26 19:32:53
1
✨ Anuoluwapo 🥺💞 :
3 hrs small na 1 month I go use cry
2026-06-26 18:34:40
4
PREORDER VENDOR IN IBAFO :
Follow for follow who’s in
2026-06-26 16:47:54
0
Oluwaseyifunmi ✝️ :
My own dey off 3 times in one day ,if e never off three times,the phone no dey balance,e go con dey hot join ,he go still hang for like 15 minute,this xr no go kill me Abeg
2026-06-26 16:19:17
5
Lily's kouture✂️🛍️🧵 :
Na 24 hours I go use cry😭😂😂💔
2026-06-26 10:09:39
9
Mhizsavage :
First to cement
2026-06-26 10:10:54
5
Ab🍒 :
I go call for 24hours😂😂
2026-06-26 19:29:35
0
Thereal_Zainab_ :
Two weeks keh abi one month na only me know wetin this 11 pro dey do me@😪😪
2026-06-26 19:13:29
0
Tito💕 :
Tori oloun God abegggg nau 😞
2026-06-26 18:33:39
0
I'm Joyce.✨️🌹🩺 :
Hope I'm not disturbing 😂
2026-06-26 10:15:55
2
🛐✨Revaa✨🛐 :
Awwn,tawa is so cuteee 🔥😂😂
2026-06-26 19:05:31
0
behappy35385 :
Why did you want to cry
2026-06-26 19:42:19
0
To see more videos from user @dt.tawa, please go to the Tikwm
homepage.