To drive no b problem, na reverse and parking b koko 😁
2026-06-27 15:34:33
85
Blaq :
Na dr driving teach me. Just had to beat the road anxiety on wheels
2026-06-27 16:44:35
44
moneylaundry24 :
Under 3 days
2026-06-28 17:17:56
0
PJ :
Me wey buy car start to Dey drive now I Dey go inter state
2026-06-27 11:43:18
51
Akinkunle :
Learning to move the car is different from Learning how to navigate road issues
2026-06-27 06:56:25
37
Nathaniel Chukwudi :
if I tell you guys I learnt from Dr. Drive phone game una no go still believe
2026-06-28 10:55:53
5
Callme_Izzy :
Even if you learn in a week,it will take you time with a consistent practice to get acclimatized to the steering-wheel and the road.
2026-06-27 09:02:40
19
Oge Ndidiaha :
I go driving school , I no learn anytin
2026-06-28 06:52:54
1
officialcash_loko :
No one thought me how to drive self
2026-06-28 16:38:21
0
HOLLY :
Under 3 days I don sabi automatic
2026-06-27 06:48:56
10
holyjames :
Fact 💯
2026-06-27 22:21:48
1
ENDURANCE🤐 :
4days 😎
2026-06-28 11:01:52
0
Collins :
I bought my car in the morning and I started driving that same hour. First you need your mind and second you need focus
2026-06-28 12:39:32
0
ayc..001 :
Inno go any driving school o 😂
2026-06-28 11:47:16
0
itsme_dappie :
Reverse nkor?
2026-06-27 21:15:11
0
Victor Robert :
Me i no learn at all i just carry motor enter road
2026-06-27 21:47:56
0
Amudaaaaaa🥹🤭 🤍 :
Just 1 day 😁
2026-06-27 14:15:50
0
Aᴜᴛʜᴏʀɪᴛʏ亗 :
Learn driving keh?? I woke up saw myself driving oo
2026-06-28 10:40:20
0
Felix :
I drive the same day I buy my car
2026-06-27 17:37:54
0
Revaah :
Omo dem nor teach me ooo na dr driving game I take learn 😂
2026-06-27 14:19:05
1
EasyConsult :
1hr
2026-06-27 11:30:17
0
lovelyijay :
my husband thought me, I learnt after 3 times, he was even shocked but na automatic o
2026-06-27 22:30:05
0
Biggest Sacred :
Me way reach myself 😂… from manual …
2026-06-27 23:43:05
0
Johnson Logistics :
Omo the first day I buy my car na me drive ahm from where I buy to my house with my girlfriend on federal road oo, meself no even believe I just Dey go ni on double trafficator
2026-06-28 04:54:58
1
To see more videos from user @dmc_consult, please go to the Tikwm
homepage.