@jamigans8: University no get head

Jaymie/Real Talk
Jaymie/Real Talk
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 27 June 2026 03:17:52 GMT
8226
926
28
92

Music

Download

Comments

blkdami
DAMI 🦅 :
Mostly the male lecturers 😂😭😭
2026-07-21 18:13:51
0
legitballer10
Lū©k¥🍀🍃 :
Omo i come dey use you as my guide 💯
2026-07-20 13:06:55
0
verifiedgoodman
💫🌾VERIFIED 🌹GOODMAN 🧃 :
I swear I dey take second position in secondary school ooo now see my life 😭
2026-06-27 11:39:49
22
kelvintch
kelvin :
Omo Na why I wan dropout find money cause I fit still buy result of u get the funds fact once money dey society go calm😂😂
2026-07-15 04:48:06
2
bandits0072
Messi :
me sef just want get cert for bragging right na wetin society want b that 🤣
2026-06-29 09:31:28
7
amobi60
CHRISTIAN 😇 :
Same here
2026-07-18 05:56:47
0
muzyfazz09
Muhamzy01 :
Na why I Dey my online university. Omo
2026-07-13 21:28:45
3
mpirehouse_entertainment
Empire House_ Entertainment TV :
burna boy say because my lecturer no get money
2026-07-15 21:14:44
0
deaduser294
⃟ :
Real shiittt 🫩
2026-07-11 23:48:02
1
nobodylikesehis
Ehis🧩 :
hot take
2026-06-27 18:18:07
2
who_tf_is.romeo
Romeo🤷🏿dgaf :
I swear
2026-06-27 04:27:50
4
insightkhalifa
Insight Khalifa :
Omo 😂
2026-06-27 09:10:50
3
imglee01
☦️Outsider🦍 :
Broo you’re right
2026-06-28 15:32:05
0
ask_of_damzy1
CHUKWUEMERIE♊️🇨🇦 :
if you're privilege to go uni bro go education is not the key to success but no knowledge is a waste 💯, sometimes school and street smart helps in shaping you
2026-07-08 19:41:59
4
callmeejuelegba
ejuelegba :
😂u no good
2026-06-28 09:50:48
3
adexlucid
LXD👽Gadgets ® 🔌 :
All for the certificate
2026-06-29 21:33:11
2
heymeetbenny
benny😻 :
No be only lecturer some secondary school teacher also u no Dey see say dem no Dey make am if them make am them get another business
2026-07-13 10:14:34
0
bobbykrama
Bobby :
Na lecturer way no put in the work na poor. Normally Lecturers no poor o money Dey inside research. Most lecturers or Professors dey go give lectures for outside the country and na sponsored. School is good and making money is better. Going to school equips one with the skills but the System is not employable that’s why it’s as if school don useless for Nigeria.
2026-07-16 09:53:41
0
manuelchukwuka
Emmanuel Chukwuka :
even we wey no carry am for head weti we don achieve
2026-07-09 20:35:04
0
manuelchukwuka
Emmanuel Chukwuka :
lecturers that are teaching now, have actually thought the best and wealthiest people in that same study. no let anybody deceive you. Going to school is important but making it life you have to extra smart
2026-07-09 20:37:09
0
deolee1
TeeJay :
😂😂😂
2026-06-27 04:17:09
4
To see more videos from user @jamigans8, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About