Sami nah mad energy 😂that guy no be clear eye he Dey use play the AGOGO
2026-08-08 04:45:52
1
omoye - David :
somebody shout energy
2026-08-09 06:56:41
0
Seyi flavour world of Ent. :
can they play like this for two hrs..I no understand
2026-08-08 20:01:17
2
Folsh - baba :
At this point they are not playing for the money but for God and the vibe of the show✨💯
2026-08-03 12:54:40
95
The Nisot Exclusive Drums :
We too underrate Sekere and agogo for juju music I swear. This is pure manual sequence💯See as them flow, steady and still maintain the tempo. Kudos to you guys. You’re too much. I really you una ❤️❤️❤️❤️
2026-06-27 20:03:17
517
꧁KVÑG ØLAMÎ TESTÎMØND꧂ :
On top 4k 😂
2026-06-28 12:50:15
92
Testy Money ITG :
I just dey look as if say me sef no be instrumentalist wetin Dey d Sekere😏😅
2026-07-31 12:24:42
24
🙂↕️ :
Which one is hard btw Agogo and Sekere? But I choose Agogo, which one is hard to play on fast tempo?
2026-07-26 00:27:13
6
☠️Sage_001🙅 :
you guys don't just understand the joy that sekere dey give person ❤️I love playing it like mad but I can't stay on a tempo like this guy ooo 😂 omoh people dey try for this life ooo
2026-08-02 21:52:42
6
alagbara01 :
What I am seeing here nah confirm joy
2026-08-02 16:02:22
8
Prince Elijah :
Shey na normal tempo bè this Abi them put the video for X2 😳
2026-06-27 23:44:55
62
AFOLARIN SAMUEL♡ :
Make person Turn the fan On nah😅......Joy full here 🥰
2026-07-09 13:14:51
2
mickey_nla :
This movement sharp Gan 🔥🔥🔥🔥
2026-06-27 21:34:20
25
OBA APALA :
God bless the both of you🥰🥰🥰
2026-06-28 00:42:27
7
imoleayomi_de :
i no understand watin they happen for here
2026-06-28 17:04:45
14
Tosin strings :
so consistent have got a token for you guys for doing your job diligently, passionately And so much joy
2026-06-28 21:44:07
21
AYO CORD💔 :
gbayi 🥰
2026-06-28 04:30:39
5
🥁IzzyStickz🥁 :
steadiness ❤️
2026-06-27 22:28:36
6
Dhe is Versatile :
Omo I first think say my phone dey play on x2 o 😂 Omo this guys good o
2026-06-29 05:58:23
7
AyanOre😍 :
Sharp 🔥🔥 I love this 🔥who be these guys
2026-06-27 18:54:34
12
Akinola ola :
omoh nah only sekere i dey feel
olomele oni rythms ofo
2026-06-27 21:15:17
22
MR ADISA :
This is not about the amount he will receive this is a pure joy… you can only relate when you’re the one playing it.
2026-06-29 22:56:05
5
To see more videos from user @ayanfepromotion, please go to the Tikwm
homepage.