@itelediconfanspage001: The numbers don’t lie. The love is real. 🏆 KOLEOSO PART 13 1 MILLION VIEWS IN JUST 6 HOURS. Thank you, Legends. This record belongs to every one of you🙌🏻🙌🏻 Let’s do more let’s win more🔥🔥@iteledicon001
Make the movie no finish oooo it won’t make sense Ajeh 😡
2026-06-27 08:00:40
1
Oohbaby Ayomide 001💕💕💯💯 :
Omo why this movie go end now 😅haaaa oooo🥺
2026-06-27 15:32:28
3
BIG SAM🥷🚀🧗♂️ :
This koleoso most no finish there ooo make you na do more oo 😌
2026-06-27 13:17:33
3
KAOTHAR ❤️🌸 :
Heroes Never Die
2026-06-27 18:33:39
1
HAY WHY TECH 😎✨⚡️💫 :
Omo I watch the movie from part 1 to 13 this movie is so interesting
2026-06-27 22:58:50
0
𝐵𝐼𝒢 𝒟𝒜𝒟𝒟𝒴 ✨💫 :
Omo make e no end like that ooo
2026-06-27 14:23:32
0
Sabeetoo1 :
Because I just Dey rewatch ham niii
2026-06-27 08:01:32
1
Habeey001 :
Abeg don't let this movie end for part 13 oooo still continues abeg....?
2026-06-27 16:40:21
1
Alimot Oyindamola :
please,is that the end,make e no end ooo
2026-06-27 14:50:10
0
꧁༆OLAMZY༆꧂🥷🥷😒 :
Abeg make una no end am oo we no talk say he don tire us ooo make the series reach 500 I go watch am abeg no end my sir pls continue the lord is your strength 🥰
2026-06-27 15:03:04
0
♈️ D A M Z Y♈️ :
Abeg when 14 Dey drop
2026-06-27 08:09:05
0
꧁𓊈𒆜ÃKÄÑFË [GNF] 𒆜𓊉꧂ :
omoh the movie so Interested 😳🥰💝
2026-06-27 07:37:30
0
Big-Turnner🥰 :
Hope no be say nah here he end
2026-06-27 07:26:44
0
KENNY-PELLERIAN 🦂🦂🦂🦂🪓🪓🪓 :
🥰🥰🥰
2026-06-27 12:02:10
0
Abdullahi :
❤️❤️❤️
2026-06-27 12:35:02
1
Ramoni ldowu Najibat :
💯💯💯
2026-06-27 17:56:48
0
To see more videos from user @itelediconfanspage001, please go to the Tikwm
homepage.