that momment my entire body go just stiff make i no go shake cause accident 😭😂😂
2026-06-27 23:36:19
117
Captain :
E dey drive with instincts 😂
2026-06-27 22:12:57
76
EMMA𖣂 :
No worry na self drive 😂
2026-06-28 12:15:36
6
Erm.Jay(ModellaJuliette) :
I don enter bike before and I was like the sand too much
Aboki said "Na you wey go open eye na"
omo na once I come down oh
2026-06-27 09:46:29
2
MR DEE :
Park park park
2026-06-27 21:39:22
43
Laeyifa🇬🇧🇳🇬 :
He is going with the flow 😭😂
2026-06-28 20:46:16
0
Na ekko :
Just Dey pray oo 😩
2026-06-28 21:09:50
0
tongpof David :
he is professional don't worry🤣🤣🤣
2026-06-28 15:15:08
0
SIR T :
he is riding with artificial intelligence🤖
2026-06-28 14:31:10
2
James :
Another reason to buy car instead of land
2026-06-28 08:30:17
94
GUARDIAN AEGIS :
Auto pilot 😂
2026-06-28 10:08:54
14
EL Chappo :
Na you go dey open your eye 😂😂😂
2026-06-27 09:05:28
40
James bond of 🇳🇬 :
One carry me from jikwoyi to kurudu as I reach work na so I jejely sit down dey evaluate my life decisions cuz bro was flying, I no fit greet my coworkers sef I dey in shock 😅
2026-06-28 08:27:13
28
onosbillions70 :
Bro I laughed 😂😂🤩 until my iPhone 17 pro max, 256Gb which I bought 2.5 million from Dubai, nearly fall 😂😂😂
2026-06-27 09:13:10
68
A M B L I N E 💫 :
He dey make content with him life 😩
2026-06-28 01:54:59
9
To see more videos from user @ricky.vogue, please go to the Tikwm
homepage.