@official_panicboi: Na die oo#goviral

ℙ𝕒𝕟𝕚𝕔𝕓𝕠𝕚🔵
ℙ𝕒𝕟𝕚𝕔𝕓𝕠𝕚🔵
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 27 June 2026 09:31:28 GMT
1665511
295388
2423
38230

Music

Download

Comments

pandarg0
PANDA-RG :
I be Dey think say na me get health issues so na general problem 🤝
2026-06-28 01:55:25
14937
bolularity
Bolularity👑 :
I jug for pitch e no reach 2min i bend down hold my chest dey breathe like Christmas goat. Na once i remove jersey give another person. 🤣🤣🤣
2026-08-25 10:03:03
5
josky.gadget
Josky Gadget :
The day wey i play competition for standard field, I sick for one week, and na second half dem put me o
2026-06-28 06:57:45
4102
wishuwas_thomas
𝕳𝖊𝖎𝖘𝖙𝖍𝖔𝖒𝖆𝖘 :
me realizing that am no longer in my prime😂😂😂
2026-07-15 12:57:39
3315
yawngenzo0
ENZO :
i been dey think say I get medical problems so na general sef 😂
2026-08-24 18:39:34
1
martins_otf
. :
2mins later e don dey do me faint faint 😂💔
2026-06-28 08:12:30
3133
nwa___dubai
ŠŪÑDÆŶ↔️🥷 :
Guy nah God save me today 😂
2026-06-27 18:13:11
6918
nnamdi.joshua7
josh Italian designer ✂️ :
omo I nearly die yesterday
2026-08-25 10:51:46
0
loadergram1
LoaderGram :
Na why me self no wan try😂 since 2016 I never play ball
2026-06-28 10:38:15
1045
drakenka_1
￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ :
Guy my heart be wan burst
2026-08-23 18:39:39
0
stepdad65
𝕯𝖆𝖒𝖎𝖑𝖆𝖗𝖊 👿🦅 :
Omo I miss my prime 😭😂
2026-08-24 10:20:29
1
justpbless
Pbless 🦇 :
15mins into first half, I don Dey beg coach tp sub me already 😂, I no fit breath well
2026-06-28 14:28:13
828
level_low_key
level level 🐍🦕🔋📿 :
I think say na only me e da happen to 😂
2026-06-27 21:05:26
279
take.me.to..the.moon
✞𝖉rakø✞ :
You temperature go first rise 😭😂 Ano fit play for 5min straight
2026-07-12 17:26:20
39
horlex1
Qowiyy :
Didn’t believe l can walk the following day 😂
2026-07-14 13:12:15
8
fortune50a
FORTUNE :
thankGod say no be only me i been think say I get heart problem🙆
2026-06-28 18:55:08
337
kutlolopang05
kutlo lopang🇧🇼 :
why is he peeing on u?
2026-07-15 14:57:04
8
bigdessy77
🅱️ig_Dessy✰🧸 :
I nearly die today 😂💔
2026-07-28 22:31:09
6
d.xchain
. :
na god save me today 😂😂,I nearly faint
2026-06-27 20:51:15
411
kip__rotich
kip_rotich :
once got subbed in for a game, didn't even finish 20 min then subbed myself off😭
2026-07-16 14:39:49
9
To see more videos from user @official_panicboi, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About