Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
API
Home
How To Use
Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
Home
Detail
@queenoftrenches: @𝓣𝓮𝔁𝓪𝓼_𝓯𝔁📸💕🦅 Pls yall help me repost pls 🙏😂💔😂🙏 #warri #200kviews #blowthisup #fypシ゚viral #makemefamous
mama 911
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 27 June 2026 11:15:59 GMT
171361
21731
379
810
Music
Download
No Watermark .mp4 (
19.96MB
)
No Watermark(HD) .mp4 (
13.84MB
)
Watermark .mp4 (
36.79MB
)
Music .mp3
Comments
Mene Jennifer Toritseju :
na the dance part sweet me🤣🤣🤣 warri
2026-08-06 06:42:29
0
👑Agbonlicious_Karo👑🌊⚔🐍 :
Music wey we dey carry cutlass dance, na u dey do leg work?😁
2026-08-06 16:33:58
0
Queen Mother :
Madam bangisss I love that 🥰
2026-08-06 17:51:58
1
Pastries by Teldas🥮🥐 :
For Warri we no Dey tell you sorry na doh 😂
2026-08-06 01:07:39
0
Elohor :
omo na una warri dey dance like dat o
2026-08-06 11:40:00
2
only1_celine :
Am from warri how come I don’t know all this slangs😥
2026-08-04 10:14:26
58
world best :
New Warri area old Warri area
2026-08-05 21:11:32
4
Sugar🦋 baby 💙❤️💛 :
I want a friend from Warri. I’m in Agbarho 🥰
2026-07-22 16:33:51
126
₳₥Ɏ🎀♡ :
For Warri we no dey say plsss calm down ,, na afa relax oo
2026-07-02 14:52:31
136
Ella baby ❤️💯💝 :
Warri too sweet oo
2026-06-30 17:03:25
237
Matthew Edesiri :
warri children una active?😂😂😂😂
2026-08-05 19:46:41
16
shining gold :
if u be Warri pikin gather here ☺️
2026-08-05 09:03:54
12
daughter of beauty :
I need a friend in Warri
2026-07-29 16:35:49
15
queen Savage :
warri oye🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 any friends in warri let's hang out
2026-07-17 14:41:03
19
Dan Rachlin :
i go lie for you 😂 warri no dey carry last 💓💓
2026-07-15 22:15:03
19
julessmile18 :
Area😂 we nor dey carry last
2026-07-18 13:32:48
16
November bby :
warri let's go 😂🤣
2026-07-18 10:32:50
6
Valerie_bliss🦋🌹 :
for warri nothing like I dey find money na, eye dey red, eye dey pepper 😁
2026-07-19 12:15:04
11
favour :
I'm a full time warri babe,I dey school for uniabuja but my friends dey confuse every time I speak pidgin 😂
2026-07-21 07:58:53
18
princess iyinade fc❤️ :
make una look for bf for me in warri 😂
2026-06-27 15:39:17
22
Queen Empire 👑 :
for warri wey no dey say i dey vex ooo na i dey pepper ❤️❤️❤️
2026-07-07 10:28:43
18
Too fine🤎✨🦋 :
Make una Dey talk positive things about Warri na, wetin be all these ones Una Dey show online
2026-07-24 12:05:51
18
Adisa :
warri to the world 🌎
2026-06-30 20:31:53
11
𝓇ℯ𝓃𝓃𝓎🌸 :
For Warri we nor dy talk soaking garri na soakies😅
2026-08-02 09:06:32
5
To see more videos from user @queenoftrenches, please go to the Tikwm homepage.
Other Videos
Cool game😃#familytime #funnygame #fyviral #boardgames #challenge
Ekoti kindoki
Secandu itu sama lagu india ☺️
cheat sheet for ati teas exam 2025 fundamentals of nursing exam 1 ati teas exam 2025 questions and answers teas 7 actual exam and answers i found the whole teas test on quizlet fundamentals exam 1 answers#teasexam #teashelp #teastest #atiteas7 #atiteas
ثانيه واحده بس الانتخابات بدات 2026 🔥🔥 #مروان_جليتش #انتخبات_التيك_توك #مشاهير_تيك_توك #2026 #fyp
🏙️🏙️🏙️🏙️ #citylight #citylightjakarta #jakartacitylight
About
Robot
API
Legal
Privacy Policy