@broda2talk: Mr president wife speech 😤💔 #broda2talk #fyp

Next Of Kin 🦅💛
Next Of Kin 🦅💛
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 27 June 2026 11:16:35 GMT
15359
1242
34
27

Music

Download

Comments

angel.love628
Angel💕💕love :
Can you imagine ??
2026-06-27 12:11:42
6
mz.hlb
¥£MZ¥ høl¥bø¥ :
No be her fault nah
2026-06-27 20:25:58
1
amme378
I am me!😔💐 :
I Dey sell yellow Akara ooo na me first start make nobody copy my style Abeg
2026-06-28 06:56:29
0
moneyminded986
Ⓜ️oney ♏inded ✅ :
I trie😂😂😂
2026-06-27 12:02:37
1
somezero97
SOME ZERO 🇳🇬🇬🇭🇮🇩 :
ikegwuru my brother
2026-06-27 18:00:58
0
wyza_junior1
🅾🅽🅻🆈 🅶🅾🅳 🅹🆄🅽🅸🅾🆁 :
what's up guy
2026-06-27 11:19:12
0
user3322128572186playboy
ASK OF PROGRESS :
wahala de ooooooooooooooooo
2026-06-27 12:42:34
0
roskoaloma
R🗯O👁S☔K🐯O✔ :
ahh😭
2026-06-27 11:49:06
2
mhiz.lizzy16
@T_touch Glam :
I play this to my grandma my grandma say make she carry her pikin come outside 😂so dem go be our role model 😂
2026-06-28 14:30:50
1
nkem046
nkem :
please i want space for the Ankara business 😂😂
2026-06-27 12:02:40
3
maviebabe02
💫💐MAVIE BABE 🪅 :
she dey mad ooo 😂😂
2026-06-27 11:42:22
3
feargod.nation
FẼĀŘĠØÐ~ᡕᠵ᠊ᡃ່࡚ࠢ࠘⸝່ࠡ⸝່ࠡ᠊߯ᡁࠣ࠘᠊᠊ࠢ :
Who be our ?? Something Dey do u?
2026-06-27 13:05:22
2
ogdannysavage5
💫Jp💸Jr🌓🌈 :
who go buy am self
2026-06-27 16:35:45
1
udujiemmanuel
✨$@MB@lï©hül<Ñ@tïøñ ☠️💲💸✨ :
I no blame them
2026-06-27 12:28:14
1
smallvilla0
💫SMALL VILLA 💫 :
More cash out
2026-06-27 11:21:17
1
light.victor6
AV :
we no blame her 😁😂sha
2026-06-27 11:44:03
1
user4710377370070
user4710377370070 :
she no dey okay
2026-06-27 17:40:50
0
smartfavy23
Smart favy💓🌹 :
next of kin how e come be now 😏 just patronize me 🥺 were are on business 😏😏
2026-06-28 22:22:13
0
lordsixtus32
Lord Sixtus :
so if everybody start to dey sell akara who go dey buy the akara
2026-06-27 17:28:58
0
airstarthestylist
Airstar the stylist :
I Dey mile 12 underbrige…make una patronize me abeg make my Akara no spoil
2026-06-28 01:42:56
0
raka.gh2
sweet babe :
😂😂😂😂😂sha I no blame her
2026-06-27 17:05:47
0
hopepretty47
Hope pretty ❤️ :
I tried for them
2026-06-27 16:35:56
0
chrisvlkpqb
BigD :
😂😂😂😂😂sha I no blame her
2026-06-27 13:33:42
0
To see more videos from user @broda2talk, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About