Miwa wey get big doings since 2017 wey I don know her on IG
2026-06-27 19:31:16
1123
Akamu seller, pepper and salt :
Steeze don go. This explanation wasn’t needed
2026-06-28 05:53:20
5
styledbybeekay_ :
The settings tight but this explanation no necessary 🤭
2026-06-27 23:10:59
1018
Adesewa :
Very insulting conversation. How can 😳😳 They say my b25 vert criquet color doesn’t exist like??
2026-06-27 22:09:40
75
YEMAB :
Miwa wey done Dey trend since early days of instagram, all kayamata vendors Dey follow nii
2026-06-27 19:54:45
368
Bukola’s finery🩵 :
Them for say the private jet na AI na like wtf 😂😂
2026-06-27 17:00:12
479
Afokaffy :
I never see money before but honestly am happy for her barakallah fihi
2026-06-27 16:03:39
212
Oja_Daughter🏴☠️☠️🔥 :
Una don put miwa for talk 😩
2026-06-27 16:38:00
255
Flawlessluxuryhair Abeokuta :
I’m enjoying this series 😂😂😂😂
2026-06-27 16:32:09
149
Oyin’s Pov✨ :
Cassie does not shout😭💰
2026-06-27 20:55:20
19
ILESA DECORATOR/SMALL CHOPS :
E parapo fun mi ni 5m make I use ham start up better set up for my business ejoor esanu mi
2026-06-27 20:06:36
106
🍯Damola ✨✨✨ :
i love this 🤣😂😂
2026-06-27 21:09:19
1
Everything by wura10 /esaoke :
The lifestyle cost 😁🥰
2026-06-27 23:24:40
2
queen_balquess :
Me I don’t understand wats going on , can someone explain,
2026-06-28 06:00:31
1
Adun :
am happy for her🥰❤️
2026-06-27 16:16:27
3
atarahspiritualempire :
Miwa Dey move numbers since 2018 that I knew her
2026-06-27 21:05:49
30
BAG VENDOR IN IJEBU ODE :
If you know Miwa since 2018, then you be OG before IG 😂
2026-06-27 21:04:52
61
Queen Wuraola Gold :
They’re making my favs talk miwa😂😂😂
2026-06-27 16:11:43
99
NEUTRAL ✌🏾💙 :
Omo tight settings 🥹
God no forget me 🙏
2026-06-27 22:33:11
37
Non Tarnish Jewelry Lagos🇳🇬 :
Aunty Kemz ejoor e contribute 1million fumi 😩
2026-06-27 19:28:54
22
kemessentials_096 :
I never get money but I value good things when I see one and I respected people that have money cos I believe I’m going to have money too one day so I respected and value people tha are doing well 👌✌️💯✅🥰🥰🥰🥰
2026-06-27 16:26:19
29
A3 Fizz&Flow.🎱🎱🎱 :
When I saw the bags yesterday, I just pray against poverty in my life and my kids.
I don't doubt it,because they are not small in my own face.
2026-06-27 19:44:28
16
To see more videos from user @kemzrealtorbackup, please go to the Tikwm
homepage.