How do I stop this please 😏 is really affecting me 😌 I over love
2026-06-28 10:22:24
73
topsee :
Na me be the definition of “Ife n shiere”😁
2026-06-28 16:53:32
12
Dezire ❤️ 😍 :
I'm a lover and a leaver,I no sabi hide and seek. if i love you e no dey hide but if you dey form with your own love,i don take off,i fittint can't jare😂😂
2026-06-28 10:07:00
22
OlaYemi💜 :
I go Mumu pass Patrick for SpongeBob 😹😹
2026-06-28 11:13:43
28
wonuola🎀🌸 :
Come and love me 🥺😂
2026-06-28 09:01:22
10
Swanky 🌺🍑🥯🧁 :
Emphasis on people will know 😂🥰
2026-06-28 13:23:33
7
Rita :
Na me b this dem Dey take am for granted it hurts 💔💔💔
2026-06-28 08:38:16
7
iceey💞 :
I thought I am the only one
2026-06-28 11:26:43
3
💔 :
I mumu ehn 😂😂
2026-06-28 10:20:22
1
Mike presh :
E cannot be me ooo 😂😂😂
2026-06-28 15:13:30
0
ify@merry :
one love
2026-06-28 13:14:20
0
꧁ 𝐇𝐈𝐒 𝐐𝐔𝐄𝐄𝐍❤️💍꧂ :
Once I fall in love 🥰 I love with passion 💯💯💯
2026-06-28 08:48:58
17
🌙❤️🔥Confidence💫⚡ :
my own is too much mumu
2026-06-28 11:26:40
3
Petite🤩🤗 :
I mumu die seh😂😂😭
2026-06-28 17:42:25
1
Pecky :
Gbamesttt!!! 🙌
Everyone will knowww especially if my partner is reciprocating, ahhh
2026-06-28 16:35:21
1
Teddy 🧸 :
that is so me
I mumu for love so tey...
u go think say I no get wetin I dey think...
na only love full my head...
I don't know how to hide my love for someone....❤️❤️❤️but I always meet the wrong guys who toy with my feelings...
2026-06-28 08:53:43
2
TEE♥️ :
Mi o gbon kankan😩
2026-06-28 20:06:06
0
To see more videos from user @piper_d.o.l, please go to the Tikwm
homepage.